Difference between revisions of "out"

 
(12 intermediate revisions by 6 users not shown)
Line 5: Line 5:
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* áùt
+
* aôt
<sm2>Pcm-ng-out.f.ogg</sm2>  
+
<sm2>pcm-ng-out.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-out.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>pcm-ng-out.m.ogg</sm2>
 
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 92
 
* Frequency rank in NSC treebank: 146
 
* Frequency in raw corpus: 2886
 
* Frequency rank in raw corpus: 137
 
 
 
===Noun===
 
* Na when boy and girl dey befriend each other.
 
:* {{ux|dv|I see julie and Rukewe for corner yester night, I beg dem two dey go '''out'''? |(NSC_Legbeti_2021. I saw Juliet and Rukewe at night yesterday, are they dating?.)}}
 
:* {{ux|dv|Me and dat my tall boyfriend no dey go '''out''' again, im wahala too much for  me I beg.|(NSC_Legbeti_2021. I am no longer dating that tall boyfriend of mine. I want to be free of him.)}}
 
 
 
===Adverb===
 
* Na to carry someting wey no dey dere before, comot.
 
:* {{ux|dv|Once you fit dey bring  better money '''out''' from dat your pocket, you go see wife.|(NSC_Legbeti_2021. Once you are ready to spend on a woman, you will get a wife easily.)}}
 
:* {{ux|dv|De bring '''out''' yeye talk to discuss. |(WAZK_01_Mose-And-Ubike_DG__35, They brought out a useless issue to discuss.)}}
 
  
 
===Preposition===
 
===Preposition===
* Na make person comot from de place im dey because person command am to comot.
+
* Place wey no be inside somewhere or someting.
#: {{ux|dv|Get '''out'''! |(WAZL_15_MC-Abi_MG__195, Get out!)}}
+
:* {{ux|dv|Get '''out'''! |(WAZL_15_MC-Abi_MG__195, Get out!)}}
#: {{ux|dv|Just dey go '''out''' before I [[para]]|(NSC_LEgbeti_2021. Just leave before I loose my temper ?)}}
+
:* {{ux|dv|Customs tok-tok pesin Joseph Attah say pipo dey free to move in and '''out''' of di kontri as long as dem get genuine reason to dey di border. |(bbc__26583, Customs spokesman, Joseph Attah said  people are free to move in and '''out''' of the country as long as they have genuine reasons to leave.)}}
* Na make person block where person fit pass so im no go fit comot.
 
#: {{ux|dv|Nobody go go '''out''' today if una no give me my money o |(deuber__5237. No one leave here today if i dont get my money!)}}
 
#: {{ux|dv|Customs tok-tok pesin Joseph Attah say pipo dey free to move in and '''out''' of di kontri as long as dem get genuine reason to dey di border. |(bbc__26583, __no translation__)}}
 
 
 
===Adjective===
 
* Na make person no dey house abi where im suppose dey.
 
:* {{ux|dv|Good morning Madam. No vex, but Oga follow de new Director go '''out'''! |(NSC_Legbeti_2021. Morning madam. So sorry but our boss went out with the new Director.)}}
 
:* {{ux|dv|We been go '''out''' dat time wey you come our house yesterdy! |(NSC_Legbeti_2021. We were out of the house when you came calling yesterday.)}}
 
 
 
====Related forms====
 
* [[go out]], [[pull out]], [[come out]]
 
 
 
====Synonyms====
 
* [[comot]], [[remove]]
 
  
====Antonyms====
+
====Synonymy====
* [[in]]
+
* [[comot]]
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: no definition
+
* English: ''out''

Latest revision as of 09:07, 7 March 2024

Naija

Etymology

  • From: English out

Pronunciation

  • aôt


Preposition

  • Place wey no be inside somewhere or someting.
  • Get out!  — (WAZL_15_MC-Abi_MG__195, Get out!)
  • Customs tok-tok pesin Joseph Attah say pipo dey free to move in and out of di kontri as long as dem get genuine reason to dey di border.  — (bbc__26583, Customs spokesman, Joseph Attah said people are free to move in and out of the country as long as they have genuine reasons to leave.)

Synonymy

Translations

  • English: out