out

Naija

Etymology

  • From: English out

Pronunciation

  • áùt



Preposition

  1. Place wey no be inside somewhere or someting.
    • Get out!  — (WAZL_15_MC-Abi_MG__195, Get out!)
    • Customs tok-tok pesin Joseph Attah say pipo dey free to move in and out of di kontri as long as dem get genuine reason to dey di border.  — (bbc__26583. Customs spokesman, Joseph Attah said people are free to move in and out of the country as long as they have genuine reasons to leave. )


Related forms

pull out comot

Translations

  • English: out