oyibo pepper

Revision as of 17:38, 26 October 2020 by EmekaFelixO (talk | contribs) (Created page with "==Naija== ===Etymology=== From: Naija oyibo, English ''pepper'' ===Pronunciation=== òjìbópɛ́pɛ̀ <sm2>Pcm-ng-oyibo pepper.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-oyibo pepper.m.ogg...")
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Etymology

From: Naija oyibo, English pepper

Pronunciation

òjìbópɛ́pɛ̀ Play Play

Definition

Person wey be sey e fair for skin.

Noun

  1. Person wey be sey e fair for skin.
    • Dat aunty don marry oyibo pepper  — (NSC_Emeka_2020, That lady has married a white man.)
  2. Person wey be sey e be albino
    • De no dey let oyibo pepper comot for sun.  — (NSC_Emeka_2020, They don't allow albinos step out in the sun)

Synonym

oyibo, afin

Antonym

blackie,

Translation

English fair skinned