oyibo pepper

Revision as of 10:19, 5 June 2023 by Emeka (talk | contribs) (→‎Noun)

Naija

Etymology

From: Naija oyibo, English pepper

Pronunciation

òjìbópɛ́pɛ̀ Play Play

Noun

  1. Person wey be sey e fair for skin.
    • Dat aunty don marry oyibo pepper.  — (That lady has married a white man.)
  2. Person wey be sey e be albino
    • De no dey let oyibo pepper comot for sun.  — (They don't allow albinos step out in the sun.)

Synonym

oyibo, afin

Antonym

blackie,

Translation

English fair skinned