ozuo

Revision as of 13:28, 4 November 2020 by EmekaFelixO (talk | contribs) (→‎Naija)

Naija

Alternative forms

ozuwo

Etymology

from Bini Ozuo. Translation: English F

Pronunciation

  • ɔ̀zwɔ̀

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 0
  • Frequency rank in NSC treebank: inf
  • Frequency in raw corpus: 3
  • Frequency rank in raw corpus: 15509

Definition

  • Person wey dey do like who no get sense

Usage

  • De dey use am for South South


Adjective

  1. You no see dey traffic light don show red? Why you no stop? You be ozuo.  —  (NSC_Onwuegbuzia_2020, Didn't you see that the traffic light was red? Why didn't you stop? You are a fool!)

Synonyms

mumu, odoyo

Antonyms

guyman, sabi person

Translations

  • English: fool