Difference between revisions of "pant"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Noun) |
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Noun) |
||
Line 13: | Line 13: | ||
#:* {{ux|dv|Na dat one wey wear only '''pant'''. |(deuber__4558. That person is in underpants.)}} | #:* {{ux|dv|Na dat one wey wear only '''pant'''. |(deuber__4558. That person is in underpants.)}} | ||
#:* {{ux|dv|For man to dey wear tight '''pant''' or make di private part too hot fit lead to low sperm count. |(bbc__59976. A man wearing tight underpants or exposing his balls to heat may suffer from low sperm count.)}} | #:* {{ux|dv|For man to dey wear tight '''pant''' or make di private part too hot fit lead to low sperm count. |(bbc__59976. A man wearing tight underpants or exposing his balls to heat may suffer from low sperm count.)}} | ||
− | # | + | # Person wey no get [[mind]]. |
#:* {{ux|dv|Dat guy be real '''pant'''. See as pikin dey play am.|( Egbokhare_2020.That guy is such a weakling. See how kids are tossing him around.)}} | #:* {{ux|dv|Dat guy be real '''pant'''. See as pikin dey play am.|( Egbokhare_2020.That guy is such a weakling. See how kids are tossing him around.)}} | ||
#:* {{ux|dv|See dat man, na real '''pant''' e be.|(NSC_Legbeti_2021. Look at that man, such a weakling!.)}} | #:* {{ux|dv|See dat man, na real '''pant''' e be.|(NSC_Legbeti_2021. Look at that man, such a weakling!.)}} |
Revision as of 18:26, 3 August 2021
Naija
Etymology
From: English pant
Pronunciation
- pânt
Noun
- Small cloth wey person wear put for under cloth take cover deir prick or toto.
- Na dat one wey wear only pant. — (deuber__4558. That person is in underpants.)
- For man to dey wear tight pant or make di private part too hot fit lead to low sperm count. — (bbc__59976. A man wearing tight underpants or exposing his balls to heat may suffer from low sperm count.)
- Person wey no get mind.
- Dat guy be real pant. See as pikin dey play am. — ( Egbokhare_2020.That guy is such a weakling. See how kids are tossing him around.)
- See dat man, na real pant e be. — (NSC_Legbeti_2021. Look at that man, such a weakling!.)
Synonyms
Translations
- English: Pant, weakling