Difference between revisions of "papa"

Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 +
====Etymology====
 +
From: English ''papa'' (old word for father)
 +
  
 
===Pronunciation1===
 
===Pronunciation1===
Line 5: Line 8:
 
<sm2>pcm-ng-papa.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>pcm-ng-papa.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>pcm-ng-papa.m.ogg</sm2>  
 
<sm2>pcm-ng-papa.m.ogg</sm2>  
 
====Etymology====
 
From: English ''papa'' (old word for father)
 
 
  
 
====Noun====
 
====Noun====

Revision as of 17:22, 16 July 2021

Naija

Etymology

From: English papa (old word for father)


Pronunciation1

  • pàpá

Play Play

Noun

  1. Na name dem dey call man wey get children.
    • Sabo bin dey live wit im mama and papa.  — (bbc__86638. Sabo once lived with his parents.)
    • Person suppose read books make im for know how to be better papa and mama?  — (NSC_Legbeti_2021. It is recommended that one read books on how to be a good parent.)
    • As we reach dere, im papa start to dey flog am sotay peopl con dey beg di papa.  — (Egbokhare _2020. On arrival, his father began flogging him so much that people had to intervene.)
    • Na Unoka be Okonkwo papa.  — (katakata__305. Unoka is Okonkwo's father.)
    • Waooh, dis papa carry annointing I beg  — (NSC_Legbeti_2021. This Pastor is blessed indeed.)
    • E don turn papa.  — (JOS_26_Small-Talk_DG__96, He has turned a father.)
  2. Na de person wey be de head of de house.
    • As de person wey old pass, na him be papa for everybody for.  — (katakata__305. As the eldest in the compound, he is the father of the home.)
    • Which advice one brother give the papa of the house?  — (jw__45468. Which advice did the brother give the father of the house?.)
    • Nobody, no papa, no help.  — (ONI_09_Before-I-Marry_M__57, i had noone, no father, no help.)
Related forms

papadashme

Synonyms
Antonyms
Translations
  • English: Father, dad, a pastor

Pronunciation2

pápà


Etymology

From: English papa (old word for father)

Noun

  1. hailing for who be pastor for church or who get level for di church.
    • Tunde go meet papa make e pray for am.  — (Egbokhare_2020, Tunde went to meet the pastor to pray for him.)
  2. hailing for who get mouth for area.
    • Dis shop wey you want open so, papa don clear you? Abi you just want use your hand carry gbese keep for your dormot.  — (NSC_2021, Did you get the boss' permission to open this shop? Or di you just want to invite trouble to your house?)
Synonyms

bozz, chairmo,

Translation
  • English:


Pronunciation3

pâpà


Etymology

From: English papa (old word for father)

Noun

  • Name for old man for area
  • Dat papa for dat market area sey make una come pluck orange if una want.  — (NSC_2021, That Old man who stays around the market said that you can come to pluck oranges if you want.)
  • Una go ready, we need go see one papa. Na im be principal for my secondary school dat time.  — (NSC_2021, You all need to get ready. We need to visit an elderly man who was my secondary school principal.)
Translations
  • English: Elderly man