Difference between revisions of "paper"

 
(14 intermediate revisions by 4 users not shown)
Line 5: Line 5:
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* paípà
+
* pépà
<sm2>Pcm-ng-paper.f.ogg</sm2>
 
<sm2>Pcm-ng-paper.m.ogg</sm2>
 
  
===Frequency===
+
<sm2>pcm-ng-paper.f.ogg</sm2>
* Frequency in NSC treebank: 11
+
<sm2>pcm-ng-paper.m.ogg</sm2>
* Frequency rank in NSC treebank: 682
 
* Frequency in raw corpus: 314
 
* Frequency rank in raw corpus: 946
 
  
 
===Noun===
 
===Noun===
* Na wetin dem dey write put [[ontop]]
+
# Wetin dem dey write or print put.
#: {{ux|dv|make water soak di '''paper'''. |(deuber__1549, __no translation__)}}
+
#:* {{ux|dv| Dem give de  children '''paper''' make dem write put. |(They gave the children papers to write on.)}}
# Na exam wey person wan write or e don write.
+
#:* {{ux|dv|Make water soak di '''paper'''. |(deuber__1549, Ensure the paper is soaked with water.)}}
#: {{ux|dv| You allow am finish dat '''paper'''?. |(deuber__4691, __no translation__)}}
+
#:* {{ux|dv|Di '''paper''' we are buying five hundred naira is now four, one thousand five hundred. |(LAG_19_Nepa-Wahala_DG__42, The paper we were buying five hundred naira is now one thousand five hundred naira.)}}
#: {{ux|dv|'''Paper''' wey dem write something put dey their body |(jw__28113, __no translation__)}}
+
# Person document wey e dey take travel or use dey stay [[jand]] or [[yankee]].
#: {{ux|dv|to accept '''paper''' wey dem use as consent as evidence as section 132 for dis Act talk; |(hildrights__970, __no translation__)}}
+
#:* {{ux|dv|Di two of dem tell Michael and im brother to enter deir motor because dem no dey check children '''paper'''. |(jw__3085, Both of them asked Michael and his brother to enter the car because they don't check children's documents)}}
#: {{ux|dv|Read pass di money of di '''paper'''. |(NST_cleaned__10153, __no translation__)}}
+
#:* {{ux|dv| To get '''paper''' for dat country no be [[moimoi]]. |(To get residential documents in that country is not very easy.)}}
#: {{ux|dv|dem sit for dat '''paper''' dem go do di rest. |(deuber__4693, __no translation__)}}
+
# Exam wey person wan write or e don write.
#: {{ux|dv|Di '''paper''' we are buying five hundred naira is now four, one thousand five hundred. |(LAG_19_Nepa-Wahala_DG__42, The paper we were buying five hundred naira is now one thousand five hundred naira.)}}
+
#:* {{ux|dv| You allow am finish dat '''paper'''?|(deuber__4691, Hope you gave them time to finish their exam?)}}
#: {{ux|dv|one way or di oder  di '''paper''' na WAEC '''paper''' e leak out |(deuber__4672, __no translation__)}}
+
#:* {{ux|dv|One way or di oder  di '''paper''' na WAEC '''paper''' e leak out |(deuber__4672. Somehow the [[WAEC]] exam paper leaked.)}}
# Na person travel documents.
+
#:* {{ux|dv| Dat '''paper''' hard me write no be lie. |(That examination was tough for me.)}}
# Na say if someting no dey radio abi television, na wetin dem write
+
# Notice wey court give person.
#: {{ux|dv|The two of dem tell Michael and im brother to enter their motor because dem no dey check children '''paper'''. |(jw__3085, __no translation__)}}
+
#:* {{ux|dv| Dat '''paper''' wey court people bring no concern me as i pay my rent last week. |(The quit notice from the court does nnot apply to me since i paid my rent just last week.)}}
# cc (frequency:4)
+
#:* {{ux|dv|if dem wan give person notice or any '''paper''' as e dey this Act dem go give am face to face or send am,to office wey dem go register and write di day and time wen di '''paper''' reach di address wen di person dey stay. |(Childrights__1572, If they want to serve a notice, following the Act, they either send directly or through the post office where it would be duly registered.)}}
#: {{ux|dv|Get your pen, and '''paper'''! |(WAZP_04_Ponzi-Scheme_MG__133, Get your pen, and paper!)}}
 
#: {{ux|dv|E fit be for TV, radio or '''paper'''. |(jw__16846, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|E say dem don step down from di warning wey dem give as dem no go fit protect pipo wey no get correct '''paper'''. |(bbc__59052, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|And make FCDA, and oda ehn organisation wey dey into land, and properties | make de just come togeda, just liaise, give genuine '''paper'''. |(ABJ_INF_11_Land_M__37, And FCDA and other ehn organisations who are into land and properties should... they should just come together, liase and give genuine papers.)}}
 
#: {{ux|dv|''I dey tell people wetin I use after dem don comment because I like to watch dia reactions when I tell dem say, na '''paper''' I use make am. |(bbc__8371, __no translation__)}}
 
  
# Na notice wey court give person.
 
#: {{ux|dv|—if dem want give person notice or any '''paper''' as e dey this Act dem go give am face to face or send am fom post office wey dem go register and write di day and time wen di '''paper''' reach di address wen di person dey stay. |(hildrights__1572, __no translation__)}}
 
 
* [[ballot paper|ballot paper]]
 
 
#: {{ux|dv|Roll di ballot paper wen you finish. |(bbc__85863, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Dem go carry di ballot paper come, dem go just vote for demselves, and go. |(ENU_07_South-Eastern-Politics_M__17, They will bring the '''ballot paper'''; they will just vote for themselves and leave.)}}
 
* [[news paper]]
 
 
#: {{ux|dv|For di press release wey UK Ministry of Justice  carry come out, dem say di stress to dey apply for divorce go reduce because of di new online service wey no go need paper forms. |(bbc__51284, __no translation__)}}
 
 
#: {{ux|dv|For one year now, people wey dey use coins and paper money no reach one percent of all di people for di country. |(bbc__52136, __no translation__)}}
 
* [[paper work|paper work]]
 
 
====Related form====
 
[[newspaper]], [[tissue paper]], [[ballot paper]]
 
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
* [[document]], [[material]]  
+
* [[exam]], [[kpali]]
 
 
====Antonyms====
 
* l
 
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: ''material for writing'', ''document''
+
* English: ''material for writing'', ''document'', ''visa''

Latest revision as of 10:30, 5 June 2023

Naija

Etymology

From: English paper

Pronunciation

  • pépà

Play Play

Noun

  1. Wetin dem dey write or print put.
    • Dem give de children paper make dem write put.  — (They gave the children papers to write on.)
    • Make water soak di paper.  — (deuber__1549, Ensure the paper is soaked with water.)
    • Di paper we are buying five hundred naira is now four, one thousand five hundred.  — (LAG_19_Nepa-Wahala_DG__42, The paper we were buying five hundred naira is now one thousand five hundred naira.)
  2. Person document wey e dey take travel or use dey stay jand or yankee.
    • Di two of dem tell Michael and im brother to enter deir motor because dem no dey check children paper.  — (jw__3085, Both of them asked Michael and his brother to enter the car because they don't check children's documents)
    • To get paper for dat country no be moimoi.  — (To get residential documents in that country is not very easy.)
  3. Exam wey person wan write or e don write.
    • You allow am finish dat paper?  — (deuber__4691, Hope you gave them time to finish their exam?)
    • One way or di oder di paper na WAEC paper e leak out  — (deuber__4672. Somehow the WAEC exam paper leaked.)
    • Dat paper hard me write no be lie.  — (That examination was tough for me.)
  4. Notice wey court give person.
    • Dat paper wey court people bring no concern me as i pay my rent last week.  — (The quit notice from the court does nnot apply to me since i paid my rent just last week.)
    • if dem wan give person notice or any paper as e dey this Act dem go give am face to face or send am,to office wey dem go register and write di day and time wen di paper reach di address wen di person dey stay.  — (Childrights__1572, If they want to serve a notice, following the Act, they either send directly or through the post office where it would be duly registered.)


Synonyms

Translations

  • English: material for writing, document, visa