Difference between revisions of "paper"

 
(13 intermediate revisions by 4 users not shown)
Line 5: Line 5:
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* paípà
+
* pépà
<sm2>Pcm-ng-paper.f.ogg</sm2>
 
<sm2>Pcm-ng-paper.m.ogg</sm2>
 
  
===Frequency===
+
<sm2>pcm-ng-paper.f.ogg</sm2>
* Frequency in NSC treebank: 11
+
<sm2>pcm-ng-paper.m.ogg</sm2>
* Frequency rank in NSC treebank: 682
 
* Frequency in raw corpus: 314
 
* Frequency rank in raw corpus: 946
 
  
 
===Noun===
 
===Noun===
* Na wetin dem dey write put [[ontop]}
+
# Wetin dem dey write or print put.
#:* {{ux|dv| De children tear paper throway round de compound. |(NSC_Legbeti_2021.  The children littered everywhere with papers.)}}
+
#:* {{ux|dv| Dem give de children '''paper''' make dem write put. |(They gave the children papers to write on.)}}
#:* {{ux|dv|Make water soak di '''paper'''. |(deuber__1549. Ensure the paper gets soaked with water.)}}
+
#:* {{ux|dv|Make water soak di '''paper'''. |(deuber__1549, Ensure the paper is soaked with water.)}}
 
#:* {{ux|dv|Di '''paper''' we are buying five hundred naira is now four, one thousand five hundred. |(LAG_19_Nepa-Wahala_DG__42, The paper we were buying five hundred naira is now one thousand five hundred naira.)}}
 
#:* {{ux|dv|Di '''paper''' we are buying five hundred naira is now four, one thousand five hundred. |(LAG_19_Nepa-Wahala_DG__42, The paper we were buying five hundred naira is now one thousand five hundred naira.)}}
# Na exam wey person wan write or e don write.
+
# Person document wey e dey take travel or use dey stay [[jand]] or [[yankee]].
#:* {{ux|dv| You allow am finish dat '''paper'''?. |(deuber__4691, Hope you gave them time to finish their exam?.)}}
+
#:* {{ux|dv|Di two of dem tell Michael and im brother to enter deir motor because dem no dey check children '''paper'''. |(jw__3085, Both of them asked Michael and his brother to enter the car because they don't check children's documents)}}
#:* {{ux|dv| Dat '''paper''' hard me no be lie. |(NSC_Legbeti_2021. That examination was tough for me.)}}
+
#:* {{ux|dv| To get '''paper''' for dat country no be [[moimoi]]. |(To get residential documents in that country is not very easy.)}}
#: {{ux|dv|to accept '''paper''' wey dem use as consent as evidence as section 132 for dis Act talk; |(hildrights__970, __no translation__)}}
+
# Exam wey person wan write or e don write.
#: {{ux|dv|one way or di oder  di '''paper''' na WAEC '''paper''' e leak out |(deuber__4672, __no translation__)}}
+
#:* {{ux|dv| You allow am finish dat '''paper'''?|(deuber__4691, Hope you gave them time to finish their exam?)}}
# Na person documents wey e dey take travel.
+
#:* {{ux|dv|One way or di oder  di '''paper''' na WAEC '''paper''' e leak out |(deuber__4672. Somehow the [[WAEC]] exam paper leaked.)}}
# Na say if someting no dey radio abi television, na wetin dem write
+
#:* {{ux|dv| Dat '''paper''' hard me write no be lie. |(That examination was tough for me.)}}
#: {{ux|dv|The two of dem tell Michael and im brother to enter their motor because dem no dey check children '''paper'''. |(jw__3085, __no translation__)}}
+
# Notice wey court give person.
#: {{ux|dv|Get your pen, and '''paper'''! |(WAZP_04_Ponzi-Scheme_MG__133, Get your pen, and paper!)}}
+
#:* {{ux|dv| Dat '''paper''' wey court people bring no concern me as i pay my rent last week. |(The quit notice from the court does nnot apply to me since i paid my rent just last week.)}}
#: {{ux|dv|E fit be for TV, radio or '''paper'''. |(jw__16846, __no translation__)}}
+
#:* {{ux|dv|if dem wan give person notice or any '''paper''' as e dey this Act dem go give am face to face or send am,to office wey dem go register and write di day and time wen di '''paper''' reach di address wen di person dey stay. |(Childrights__1572, If they want to serve a notice, following the Act, they either send directly or through the post office where it would be duly registered.)}}
# Na notice wey court give person.
 
#: {{ux|dv|—if dem want give person notice or any '''paper''' as e dey this Act dem go give am face to face or send am fom post office wey dem go register and write di day and time wen di '''paper''' reach di address wen di person dey stay. |(hildrights__1572, __no translation__)}}
 
#:* {{ux|dv|Roll di ballot paper wen you finish. |(bbc__85863, __no translation__)}}
 
#:* {{ux|dv|Dem go carry di ballot paper come, dem go just vote for demselves, and go. |(ENU_07_South-Eastern-Politics_M__17, They will bring the '''ballot paper'''; they will just vote for themselves and leave.)}}
 
  
====Related form====
 
[[newspaper]], [[tissue paper]], [[ballot paper]]
 
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
* [[document]], [[material]], [[hardcopy]]
+
* [[exam]], [[kpali]]
 
 
====Antonyms====
 
* [[online]]
 
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: ''material for writing'', ''document''
+
* English: ''material for writing'', ''document'', ''visa''

Latest revision as of 10:30, 5 June 2023

Naija

Etymology

From: English paper

Pronunciation

  • pépà

Play Play

Noun

  1. Wetin dem dey write or print put.
    • Dem give de children paper make dem write put.  — (They gave the children papers to write on.)
    • Make water soak di paper.  — (deuber__1549, Ensure the paper is soaked with water.)
    • Di paper we are buying five hundred naira is now four, one thousand five hundred.  — (LAG_19_Nepa-Wahala_DG__42, The paper we were buying five hundred naira is now one thousand five hundred naira.)
  2. Person document wey e dey take travel or use dey stay jand or yankee.
    • Di two of dem tell Michael and im brother to enter deir motor because dem no dey check children paper.  — (jw__3085, Both of them asked Michael and his brother to enter the car because they don't check children's documents)
    • To get paper for dat country no be moimoi.  — (To get residential documents in that country is not very easy.)
  3. Exam wey person wan write or e don write.
    • You allow am finish dat paper?  — (deuber__4691, Hope you gave them time to finish their exam?)
    • One way or di oder di paper na WAEC paper e leak out  — (deuber__4672. Somehow the WAEC exam paper leaked.)
    • Dat paper hard me write no be lie.  — (That examination was tough for me.)
  4. Notice wey court give person.
    • Dat paper wey court people bring no concern me as i pay my rent last week.  — (The quit notice from the court does nnot apply to me since i paid my rent just last week.)
    • if dem wan give person notice or any paper as e dey this Act dem go give am face to face or send am,to office wey dem go register and write di day and time wen di paper reach di address wen di person dey stay.  — (Childrights__1572, If they want to serve a notice, following the Act, they either send directly or through the post office where it would be duly registered.)


Synonyms

Translations

  • English: material for writing, document, visa