paper

Naija

Etymology

From: English paper

Pronunciation

  • paípà


Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 11
  • Frequency rank in NSC treebank: 682
  • Frequency in raw corpus: 314
  • Frequency rank in raw corpus: 946

Noun

  • Na wetin dem dey write put ontop
  1. make water soak di paper.  — (deuber__1549, __no translation__)
  2. Na exam wey person wan write or e don write.
    You allow am finish dat paper?.  — (deuber__4691, __no translation__)
    Paper wey dem write something put dey their body  — (jw__28113, __no translation__)
    to accept paper wey dem use as consent as evidence as section 132 for dis Act talk;  — (hildrights__970, __no translation__)
    Read pass di money of di paper.  — (NST_cleaned__10153, __no translation__)
    dem sit for dat paper dem go do di rest.  — (deuber__4693, __no translation__)
    Di paper we are buying five hundred naira is now four, one thousand five hundred.  — (LAG_19_Nepa-Wahala_DG__42, The paper we were buying five hundred naira is now one thousand five hundred naira.)
    one way or di oder di paper na WAEC paper e leak out  — (deuber__4672, __no translation__)
  3. Na person travel documents.
  4. Na say if someting no dey radio abi television, na wetin dem write
    The two of dem tell Michael and im brother to enter their motor because dem no dey check children paper.  — (jw__3085, __no translation__)
  5. cc (frequency:4)
    Get your pen, and paper!  — (WAZP_04_Ponzi-Scheme_MG__133, Get your pen, and paper!)
    E fit be for TV, radio or paper.  — (jw__16846, __no translation__)
    E say dem don step down from di warning wey dem give as dem no go fit protect pipo wey no get correct paper.  — (bbc__59052, __no translation__)
    And make FCDA, and oda ehn organisation wey dey into land, and properties  —  make de just come togeda, just liaise, give genuine paper.
    ''I dey tell people wetin I use after dem don comment because I like to watch dia reactions when I tell dem say, na paper I use make am.  — (bbc__8371, __no translation__)
  1. Na notice wey court give person.
    —if dem want give person notice or any paper as e dey this Act dem go give am face to face or send am fom post office wey dem go register and write di day and time wen di paper reach di address wen di person dey stay.  — (hildrights__1572, __no translation__)
  1. Roll di ballot paper wen you finish.  — (bbc__85863, __no translation__)
    Dem go carry di ballot paper come, dem go just vote for demselves, and go.  — (ENU_07_South-Eastern-Politics_M__17, They will bring the ballot paper; they will just vote for themselves and leave.)
  1. For di press release wey UK Ministry of Justice carry come out, dem say di stress to dey apply for divorce go reduce because of di new online service wey no go need paper forms.  — (bbc__51284, __no translation__)
  1. For one year now, people wey dey use coins and paper money no reach one percent of all di people for di country.  — (bbc__52136, __no translation__)

Related form

newspaper, tissue paper, ballot paper

Synonyms

Antonyms

  • l

Translations

  • English: material for writing, document