Difference between revisions of "parole"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Noun) |
||
Line 14: | Line 14: | ||
# Di way wey person take dey do tings. | # Di way wey person take dey do tings. | ||
#:* {{ux|dv|You no dey know my '''parole''' again?. |(IBA_39_Easter-Preparations_DG__40, You are not familiar with the way I do things again?.)}} | #:* {{ux|dv|You no dey know my '''parole''' again?. |(IBA_39_Easter-Preparations_DG__40, You are not familiar with the way I do things again?.)}} | ||
− | #:* {{ux|dv|All dose kind '''parole''' wey | + | #:* {{ux|dv|All dose kind '''parole''' wey she dey do no dey move me.|(Egbokhare_2020. I'm not moved by all her acting up.)}} |
# Waka wey police people or security people dey waka [[upandown]] to make sure sey [[area]] safe. | # Waka wey police people or security people dey waka [[upandown]] to make sure sey [[area]] safe. | ||
#:* {{ux|dv|Some police people dey do deir own '''parole''' and de no dey wear deir uniform.|(NSC_2021, Some policemen go on patrols plain-clothed.)}} | #:* {{ux|dv|Some police people dey do deir own '''parole''' and de no dey wear deir uniform.|(NSC_2021, Some policemen go on patrols plain-clothed.)}} |
Revision as of 20:54, 30 August 2021
Naija
Alternative form
Etymology
From English: parole
Pronunciation
- pàrô
Noun
- Di way wey person take dey do tings.
- You no dey know my parole again?. — (IBA_39_Easter-Preparations_DG__40, You are not familiar with the way I do things again?.)
- All dose kind parole wey she dey do no dey move me. — (Egbokhare_2020. I'm not moved by all her acting up.)
- Waka wey police people or security people dey waka upandown to make sure sey area safe.
- Some police people dey do deir own parole and de no dey wear deir uniform. — (NSC_2021, Some policemen go on patrols plain-clothed.)
- Our officials don stop parole for di area, and dem dey write evritin put inside book. — (bbc__84087, The officials have stopped their patrol and are now compiling their report.)
- Strong strong drug wey dey make person high.
- Police catch am wit di parole upon sey she hide dem smallsmall pack for inside yam. — (NSC_2021, The police caught her with the drugs though it was hidden in small packs inside tubers of yam.)
- De dey hide di drugs as legit product and dem dey use dia warehouse, staff plus moto take arrange di parole. — (bbc__28779, They project their illicit drugs as legit poduct while using their warehouse, staff plus cars to trade in illicit drugs.)
Synonyms
Translations
- English: patrol, manner of behaviour, illicit substances