Difference between revisions of "parole"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Noun) |
(→Noun) |
||
Line 18: | Line 18: | ||
#:* {{ux|dv|Some police people dey do deir own '''parole''' and de no dey wear deir uniform.|(NSC_2021, Some policemen go on patrols plain-clothed.)}} | #:* {{ux|dv|Some police people dey do deir own '''parole''' and de no dey wear deir uniform.|(NSC_2021, Some policemen go on patrols plain-clothed.)}} | ||
#:* {{ux|dv|Our officials don stop '''parole''' for di area, and dem dey write evritin put inside book. |(bbc__84087, The officials have stopped their patrol and are now compiling their report.)}} | #:* {{ux|dv|Our officials don stop '''parole''' for di area, and dem dey write evritin put inside book. |(bbc__84087, The officials have stopped their patrol and are now compiling their report.)}} | ||
− | # | + | # Someting wey person dey hide make anoder person no see am. |
#:* {{ux|dv|Police catch am wit di '''parole''' upon sey she hide dem [[smallsmall]] pack for inside yam. |(NSC_2021, The police caught her with the drugs though it was hidden in small packs inside tubers of yam.)}} | #:* {{ux|dv|Police catch am wit di '''parole''' upon sey she hide dem [[smallsmall]] pack for inside yam. |(NSC_2021, The police caught her with the drugs though it was hidden in small packs inside tubers of yam.)}} | ||
#:* {{ux|dv|De dey hide di drugs as legit product and dem dey use [[dia]] warehouse, staff plus moto take arrange di '''parole'''. |(bbc__28779, They project their illicit drugs as legit poduct while using their warehouse, staff plus cars to trade in illicit drugs.)}} | #:* {{ux|dv|De dey hide di drugs as legit product and dem dey use [[dia]] warehouse, staff plus moto take arrange di '''parole'''. |(bbc__28779, They project their illicit drugs as legit poduct while using their warehouse, staff plus cars to trade in illicit drugs.)}} | ||
Line 26: | Line 26: | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: ''patrol'', ''manner of behaviour'', '' | + | * English: ''patrol'', ''manner of behaviour'', ''concealed item or agenda'' |
Revision as of 07:32, 13 November 2022
Naija
Alternative form
Etymology
From English: parole
Pronunciation
- pàrô
Noun
- Di way wey person take dey do tings.
- You no dey know my parole again?. — (IBA_39_Easter-Preparations_DG__40, You are not familiar with the way I do things again?.)
- All dose kind parole wey she dey do no dey move me. — (Egbokhare_2020. I'm not moved by all her acting up.)
- Waka wey police people or security people dey waka upandown to make sure sey area safe.
- Some police people dey do deir own parole and de no dey wear deir uniform. — (NSC_2021, Some policemen go on patrols plain-clothed.)
- Our officials don stop parole for di area, and dem dey write evritin put inside book. — (bbc__84087, The officials have stopped their patrol and are now compiling their report.)
- Someting wey person dey hide make anoder person no see am.
- Police catch am wit di parole upon sey she hide dem smallsmall pack for inside yam. — (NSC_2021, The police caught her with the drugs though it was hidden in small packs inside tubers of yam.)
- De dey hide di drugs as legit product and dem dey use dia warehouse, staff plus moto take arrange di parole. — (bbc__28779, They project their illicit drugs as legit poduct while using their warehouse, staff plus cars to trade in illicit drugs.)
Synonyms
Translations
- English: patrol, manner of behaviour, concealed item or agenda