Difference between revisions of "parole"
(Created page with "==Naija== ===Alternative forms=== * 2024 0.72 11, 5- 0.70 6, courtroom 0.69 11, 2023 0.69 29, paintings 0.67 7, biometrics 0.67 6, 22nd 0.67 16, 07 0.67 23, ican 0.67 14 ===E...") |
(→Noun) |
||
(14 intermediate revisions by 8 users not shown) | |||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
− | ===Alternative | + | ===Alternative form=== |
− | + | [[paro]] | |
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | + | From English: ''parole'' | |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | * | + | * pàrô |
− | <sm2> | + | <sm2>pcm-ng-parole.f.ogg</sm2> |
− | <sm2> | + | <sm2>pcm-ng-parole.m.ogg</sm2> |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | + | # Di way wey person take dey do tings. | |
− | + | #:* {{ux|dv|You no dey know my '''parole''' again?. |(IBA_39_Easter-Preparations_DG__40, You are not familiar with the way I do things again?.)}} | |
− | + | #:* {{ux|dv|All dose kind '''parole''' wey she dey do no dey move me.|(I'm not moved by all her acting up.)}} | |
− | # | + | # Waka wey police people or security people dey waka [[upandown]] to make sure sey [[area]] safe. |
− | + | #:* {{ux|dv|Some police people dey do deir own '''parole''' and de no dey wear deir uniform.|(Some policemen go on patrols plain-clothed.)}} | |
− | + | #:* {{ux|dv|Our officials don stop '''parole''' for di area, and dem dey write evritin put inside book. |(bbc__84087, The officials have stopped their patrol and are now compiling their report.)}} | |
− | #: {{ux|dv| | + | # Someting wey person dey hide make anoder person no see am. |
− | #: {{ux|dv| | + | #:* {{ux|dv|Police catch am wit di '''parole''' upon sey she hide dem [[smallsmall]] pack for inside yam. |(The police caught her with the drugs though it was hidden in small packs inside tubers of yam.)}} |
− | + | #:* {{ux|dv|De dey hide di drugs as legit product and dem dey use [[dia]] warehouse, staff plus moto take arrange di '''parole'''. |(bbc__28779, They project their illicit drugs as legit poduct while using their warehouse, staff plus cars to trade in illicit drugs.)}} | |
− | |||
− | |||
− | # | ||
− | |||
− | #: {{ux|dv| | ||
− | |||
− | |||
− | #: {{ux|dv| | ||
− | |||
− | |||
− | # | ||
− | |||
− | #: {{ux|dv| | ||
− | #: {{ux|dv| | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | ==== | + | ====Synonyms==== |
− | + | [[doings]], [[levels]], [[runs]], | |
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: | + | * English: ''patrol'', ''manner of behaviour'', ''concealed item or agenda'' |
Latest revision as of 10:31, 5 June 2023
Naija
Alternative form
Etymology
From English: parole
Pronunciation
- pàrô
Noun
- Di way wey person take dey do tings.
- You no dey know my parole again?. — (IBA_39_Easter-Preparations_DG__40, You are not familiar with the way I do things again?.)
- All dose kind parole wey she dey do no dey move me. — (I'm not moved by all her acting up.)
- Waka wey police people or security people dey waka upandown to make sure sey area safe.
- Some police people dey do deir own parole and de no dey wear deir uniform. — (Some policemen go on patrols plain-clothed.)
- Our officials don stop parole for di area, and dem dey write evritin put inside book. — (bbc__84087, The officials have stopped their patrol and are now compiling their report.)
- Someting wey person dey hide make anoder person no see am.
- Police catch am wit di parole upon sey she hide dem smallsmall pack for inside yam. — (The police caught her with the drugs though it was hidden in small packs inside tubers of yam.)
- De dey hide di drugs as legit product and dem dey use dia warehouse, staff plus moto take arrange di parole. — (bbc__28779, They project their illicit drugs as legit poduct while using their warehouse, staff plus cars to trade in illicit drugs.)
Synonyms
Translations
- English: patrol, manner of behaviour, concealed item or agenda