Difference between revisions of "parole"

 
(10 intermediate revisions by 5 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 +
===Alternative form===
 +
[[paro]]
  
 
===Etymology===
 
===Etymology===
From: English parole
+
From English: ''parole''
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* pàról
+
* pàrô
<sm2>Pcm-ng-parole.f.ogg</sm2>  
+
<sm2>pcm-ng-parole.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-parole.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>pcm-ng-parole.m.ogg</sm2>
 
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 2
 
* Frequency rank in NSC treebank: 2310
 
* Frequency in raw corpus: 27
 
* Frequency rank in raw corpus: 4544
 
  
 
===Noun===
 
===Noun===
# Na person doings abi im activities.
+
# Di way wey person take dey do tings.
#:* {{ux|dv|say people dey smoke igbo for open na normal '''parole''' here. |(NSC_Legbeti_2021. To see people smoking weeds is a normal )}}
+
#:* {{ux|dv|You no dey know my '''parole''' again?. |(IBA_39_Easter-Preparations_DG__40, You are not familiar with the way I do things again?.)}}  
#:* {{ux|dv|You no dey know my '''parole''' again. |(IBA_39_Easter-Preparations_DG__40, You don't know my patterns again.)}}  
+
#:* {{ux|dv|All dose kind '''parole''' wey she dey do no dey move me.|(I'm not moved by all her acting up.)}}
#:* {{ux|dv|All dose kind '''parole''' wey e dey do no dey move me.|(Egbokhare_2020. I'm not moved by all her acting up.)}}
+
# Waka wey police people or security people dey waka [[upandown]] to make sure sey [[area]] safe.
# Na when police abi security people dey waka up and down to check tings people dey do.  
+
#:* {{ux|dv|Some police people dey do deir own '''parole''' and de no dey wear deir uniform.|(Some policemen go on patrols plain-clothed.)}}
#:* {{ux|dv|Our officials don stop '''parole''' for di area, and dem dey wrie evritin put inside book. |(bbc__84087, __no translation__)}}
+
#:* {{ux|dv|Our officials don stop '''parole''' for di area, and dem dey write evritin put inside book. |(bbc__84087, The officials have stopped their patrol and are now compiling their report.)}}
# Na [[kparakpo]] tings person do wit im [[paddy]] gang dem.
+
# Someting wey person dey hide make anoder person no see am.  
#:* {{ux|dv|E be like pesin wey no say bye-bye before e disappear afta '''parole''' wit friends for joint. |(bbc__43984, __no translation__)}}
+
#:* {{ux|dv|Police catch am wit di '''parole''' upon sey she hide dem [[smallsmall]] pack for inside yam. |(The police caught her with the drugs though it was hidden in small packs inside tubers of yam.)}}
# Na hard drugs dem like weed, cocaine
+
#:* {{ux|dv|De dey hide di drugs as legit product and dem dey use [[dia]] warehouse, staff plus moto take arrange di '''parole'''. |(bbc__28779, They project their illicit drugs as legit poduct while using their warehouse, staff plus cars to trade in illicit drugs.)}}
#: {{ux|dv|Dem dey hide di drugs as legit product and dem dey use dia warehouse, staff plus moto take arrange di '''parole'''. |(bbc__28779, __no translation__)}}
 
# Na person personal activities dem.
 
#: {{ux|dv|Di join the SPORT MATA '''parole''' for NAIJA 102.7 FM. |(ja102__1886, __no translation__)}}
 
# Na when criminal wey judge send go jail no fit comot until he do dat time.
 
#: {{ux|dv|Court give am 18 months including 9 months without '''parole'''. |(bbc__87317, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Anyanwu also chook mouth say tok say lawmakers dey cut meeting to run dia election '''parole''' no pure. |(bbc__15963, __no translation__)}}
 
 
 
====Derived forms====
 
 
 
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
* 2024 0.72 11, 5- 0.70 6, courtroom 0.69 11, 2023 0.69 29, paintings 0.67 7, biometrics 0.67 6, 22nd 0.67 16, 07 0.67 23, ican 0.67 14
+
[[doings]], [[levels]], [[runs]],  
 
 
====Antonyms====
 
* 2024 0.72 11, 5- 0.70 6, courtroom 0.69 11, 2023 0.69 29, paintings 0.67 7, biometrics 0.67 6, 22nd 0.67 16, 07 0.67 23, ican 0.67 14
 
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: doings, activities
+
* English: ''patrol'', ''manner of behaviour'', ''concealed item or agenda''

Latest revision as of 10:31, 5 June 2023

Naija

Alternative form

paro

Etymology

From English: parole

Pronunciation

  • pàrô

Play Play

Noun

  1. Di way wey person take dey do tings.
    • You no dey know my parole again?.  — (IBA_39_Easter-Preparations_DG__40, You are not familiar with the way I do things again?.)
    • All dose kind parole wey she dey do no dey move me.  — (I'm not moved by all her acting up.)
  2. Waka wey police people or security people dey waka upandown to make sure sey area safe.
    • Some police people dey do deir own parole and de no dey wear deir uniform.  — (Some policemen go on patrols plain-clothed.)
    • Our officials don stop parole for di area, and dem dey write evritin put inside book.  — (bbc__84087, The officials have stopped their patrol and are now compiling their report.)
  3. Someting wey person dey hide make anoder person no see am.
    • Police catch am wit di parole upon sey she hide dem smallsmall pack for inside yam.  — (The police caught her with the drugs though it was hidden in small packs inside tubers of yam.)
    • De dey hide di drugs as legit product and dem dey use dia warehouse, staff plus moto take arrange di parole.  — (bbc__28779, They project their illicit drugs as legit poduct while using their warehouse, staff plus cars to trade in illicit drugs.)

Synonyms

doings, levels, runs,

Translations

  • English: patrol, manner of behaviour, concealed item or agenda