Difference between revisions of "parole"

 
(9 intermediate revisions by 5 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 +
===Alternative form===
 +
[[paro]]
  
 
===Etymology===
 
===Etymology===
From: English parole
+
From English: ''parole''
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* pàról
+
* pàrô
<sm2>Pcm-ng-parole.f.ogg</sm2>  
+
<sm2>pcm-ng-parole.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-parole.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>pcm-ng-parole.m.ogg</sm2>
 
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 2
 
* Frequency rank in NSC treebank: 2310
 
* Frequency in raw corpus: 27
 
* Frequency rank in raw corpus: 4544
 
  
 
===Noun===
 
===Noun===
# Na person or people doings abi ways.
+
# Di way wey person take dey do tings.
#:* {{ux|dv| Ol'boy, say people dey smoke igbo for waka for road na normal '''parole''' here. |(NSC_Legbeti_2021. To see people smoking weeds in the open is normal.)}}
 
 
#:* {{ux|dv|You no dey know my '''parole''' again?. |(IBA_39_Easter-Preparations_DG__40, You are not familiar with the way I do things again?.)}}  
 
#:* {{ux|dv|You no dey know my '''parole''' again?. |(IBA_39_Easter-Preparations_DG__40, You are not familiar with the way I do things again?.)}}  
#:* {{ux|dv|All dose kind '''parole''' wey e dey do no dey move me.|(Egbokhare_2020. I'm not moved by all her acting up.)}}
+
#:* {{ux|dv|All dose kind '''parole''' wey she dey do no dey move me.|(I'm not moved by all her acting up.)}}
# Na when criminal wey judge send go jail no fit comot until im serve dat time finish.
+
# Waka wey police people or security people dey waka [[upandown]] to make sure sey [[area]] safe.  
#:* {{ux|dv|For killing Jude, dem suppose send am go jail kpatakpata without say im get '''parole'''. |(NSC_Legbeti_2021. For the murder of Jude, he ought to have been sent to life imprisonment with out parole)}}
+
#:* {{ux|dv|Some police people dey do deir own '''parole''' and de no dey wear deir uniform.|(Some policemen go on patrols plain-clothed.)}}  
#:* {{ux|dv|Court give am 18 months including 9 months without '''parole'''. |(bbc__87317. The court sentenced him to 18months imprisonment including 9months without parole.)}}
 
# Na when police abi security people dey waka up and down to check tings people dey do.
 
 
#:* {{ux|dv|Our officials don stop '''parole''' for di area, and dem dey write evritin put inside book. |(bbc__84087, The officials have stopped their patrol and are now compiling their report.)}}
 
#:* {{ux|dv|Our officials don stop '''parole''' for di area, and dem dey write evritin put inside book. |(bbc__84087, The officials have stopped their patrol and are now compiling their report.)}}
# Na when people like [[flexing]] tings person do wit im [[paddies]] dem.
+
# Someting wey person dey hide make anoder person no see am.  
#:* {{ux|dv|I dey always like una '''parole''' for dat una office. |(NSC_Legbeti_2021. I admire the way you guys do things in that office.)}}
+
#:* {{ux|dv|Police catch am wit di '''parole''' upon sey she hide dem [[smallsmall]] pack for inside yam. |(The police caught her with the drugs though it was hidden in small packs inside tubers of yam.)}}
#:* {{ux|dv|E be like say some people join sake of say dem like our '''parole''' . |(NSC_Legbeti_2021. It appears people joined up because they like the way we enjoy ourselves always.)}}
+
#:* {{ux|dv|De dey hide di drugs as legit product and dem dey use [[dia]] warehouse, staff plus moto take arrange di '''parole'''. |(bbc__28779, They project their illicit drugs as legit poduct while using their warehouse, staff plus cars to trade in illicit drugs.)}}
# Na hard drugs dem like weed, cocaine.
 
#:* {{ux|dv|Police catch am wit de '''parole''' upon say she hide dem small small pack for inside yam. |(NSC_Legbeti_2021. The police caught her with the drugs though it was hidden in small packs inside tubers of yam.)}}
 
#:* {{ux|dv|Dem dey hide di drugs as legit product and dem dey use dia warehouse, staff plus moto take arrange di '''parole'''. |(bbc__28779. They project their illicit drugs as legit poduct while using their warehouse, staff plus cars to trade in illicit drugs.)}}
 
# Na person personal activities dem.
 
#:* {{ux|dv|You no dey feel my '''parole'''? |(NSC_Legbeti_2021. You admire my ways, dont you?)}}
 
#:* {{ux|dv|Anyanwu also chook mouth tok say lawmakers dey cut meeting to run dia election '''parole''' no pure. |(bbc__15963.  Anyanwu told lawmakers who dodge meetings to canvass votes for the upcoming election that it was wrong.)}}
 
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
* [[doings]]. [[ways]]
+
[[doings]], [[levels]], [[runs]],
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: ''court sentence dependent on good behaviour'', ''police monitoring activities'', ''ones way of doing things''
+
* English: ''patrol'', ''manner of behaviour'', ''concealed item or agenda''

Latest revision as of 10:31, 5 June 2023

Naija

Alternative form

paro

Etymology

From English: parole

Pronunciation

  • pàrô

Play Play

Noun

  1. Di way wey person take dey do tings.
    • You no dey know my parole again?.  — (IBA_39_Easter-Preparations_DG__40, You are not familiar with the way I do things again?.)
    • All dose kind parole wey she dey do no dey move me.  — (I'm not moved by all her acting up.)
  2. Waka wey police people or security people dey waka upandown to make sure sey area safe.
    • Some police people dey do deir own parole and de no dey wear deir uniform.  — (Some policemen go on patrols plain-clothed.)
    • Our officials don stop parole for di area, and dem dey write evritin put inside book.  — (bbc__84087, The officials have stopped their patrol and are now compiling their report.)
  3. Someting wey person dey hide make anoder person no see am.
    • Police catch am wit di parole upon sey she hide dem smallsmall pack for inside yam.  — (The police caught her with the drugs though it was hidden in small packs inside tubers of yam.)
    • De dey hide di drugs as legit product and dem dey use dia warehouse, staff plus moto take arrange di parole.  — (bbc__28779, They project their illicit drugs as legit poduct while using their warehouse, staff plus cars to trade in illicit drugs.)

Synonyms

doings, levels, runs,

Translations

  • English: patrol, manner of behaviour, concealed item or agenda