Difference between revisions of "parole"

 
(5 intermediate revisions by 3 users not shown)
Line 9: Line 9:
 
* pàrô
 
* pàrô
 
<sm2>pcm-ng-parole.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>pcm-ng-parole.f.ogg</sm2>  
<sm2>pcm-ng-parole.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>pcm-ng-parole.m.ogg</sm2>
 
 
  
 
===Noun===
 
===Noun===
# Na di way wey person take dey do tings.
+
# Di way wey person take dey do tings.
 
#:* {{ux|dv|You no dey know my '''parole''' again?. |(IBA_39_Easter-Preparations_DG__40, You are not familiar with the way I do things again?.)}}  
 
#:* {{ux|dv|You no dey know my '''parole''' again?. |(IBA_39_Easter-Preparations_DG__40, You are not familiar with the way I do things again?.)}}  
#:* {{ux|dv|All dose kind '''parole''' wey e dey do no dey move me.|(Egbokhare_2020. I'm not moved by all her acting up.)}}
+
#:* {{ux|dv|All dose kind '''parole''' wey she dey do no dey move me.|(I'm not moved by all her acting up.)}}
 
# Waka wey police people or security people dey waka [[upandown]] to make sure sey [[area]] safe.  
 
# Waka wey police people or security people dey waka [[upandown]] to make sure sey [[area]] safe.  
#:* {{ux|dv|Some police people dey do deir own '''parole''' and de no dey wear deir uniform.|(NSC_2021. Some policemen go on patrols plain-clothed.)}}  
+
#:* {{ux|dv|Some police people dey do deir own '''parole''' and de no dey wear deir uniform.|(Some policemen go on patrols plain-clothed.)}}  
 
#:* {{ux|dv|Our officials don stop '''parole''' for di area, and dem dey write evritin put inside book. |(bbc__84087, The officials have stopped their patrol and are now compiling their report.)}}
 
#:* {{ux|dv|Our officials don stop '''parole''' for di area, and dem dey write evritin put inside book. |(bbc__84087, The officials have stopped their patrol and are now compiling their report.)}}
# Na strong strong drug wey dey make person high
+
# Someting wey person dey hide make anoder person no see am.
#:* {{ux|dv|Police catch am wit de '''parole''' upon say she hide dem small small pack for inside yam. |(NSC_2021. The police caught her with the drugs though it was hidden in small packs inside tubers of yam.)}}
+
#:* {{ux|dv|Police catch am wit di '''parole''' upon sey she hide dem [[smallsmall]] pack for inside yam. |(The police caught her with the drugs though it was hidden in small packs inside tubers of yam.)}}
#:* {{ux|dv|Dem dey hide di drugs as legit product and dem dey use dia warehouse, staff plus moto take arrange di '''parole'''. |(bbc__28779. They project their illicit drugs as legit poduct while using their warehouse, staff plus cars to trade in illicit drugs.)}}
+
#:* {{ux|dv|De dey hide di drugs as legit product and dem dey use [[dia]] warehouse, staff plus moto take arrange di '''parole'''. |(bbc__28779, They project their illicit drugs as legit poduct while using their warehouse, staff plus cars to trade in illicit drugs.)}}
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
Line 27: Line 26:
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: ''patrol'', ''manner of behaviour'', ''illicit substances''
+
* English: ''patrol'', ''manner of behaviour'', ''concealed item or agenda''

Latest revision as of 10:31, 5 June 2023

Naija

Alternative form

paro

Etymology

From English: parole

Pronunciation

  • pàrô

Play Play

Noun

  1. Di way wey person take dey do tings.
    • You no dey know my parole again?.  — (IBA_39_Easter-Preparations_DG__40, You are not familiar with the way I do things again?.)
    • All dose kind parole wey she dey do no dey move me.  — (I'm not moved by all her acting up.)
  2. Waka wey police people or security people dey waka upandown to make sure sey area safe.
    • Some police people dey do deir own parole and de no dey wear deir uniform.  — (Some policemen go on patrols plain-clothed.)
    • Our officials don stop parole for di area, and dem dey write evritin put inside book.  — (bbc__84087, The officials have stopped their patrol and are now compiling their report.)
  3. Someting wey person dey hide make anoder person no see am.
    • Police catch am wit di parole upon sey she hide dem smallsmall pack for inside yam.  — (The police caught her with the drugs though it was hidden in small packs inside tubers of yam.)
    • De dey hide di drugs as legit product and dem dey use dia warehouse, staff plus moto take arrange di parole.  — (bbc__28779, They project their illicit drugs as legit poduct while using their warehouse, staff plus cars to trade in illicit drugs.)

Synonyms

doings, levels, runs,

Translations

  • English: patrol, manner of behaviour, concealed item or agenda