Difference between revisions of "parole"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Naija) |
(→Naija) |
||
Line 8: | Line 8: | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
* pàrô | * pàrô | ||
− | <sm2> | + | <sm2>pcm-ng-parole.f.ogg</sm2> |
− | <sm2> | + | <sm2>pcm-ng-parole.m.ogg</sm2> |
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | # | + | # Na di way wey person take dey do tings. |
#:* {{ux|dv|You no dey know my '''parole''' again?. |(IBA_39_Easter-Preparations_DG__40, You are not familiar with the way I do things again?.)}} | #:* {{ux|dv|You no dey know my '''parole''' again?. |(IBA_39_Easter-Preparations_DG__40, You are not familiar with the way I do things again?.)}} | ||
#:* {{ux|dv|All dose kind '''parole''' wey e dey do no dey move me.|(Egbokhare_2020. I'm not moved by all her acting up.)}} | #:* {{ux|dv|All dose kind '''parole''' wey e dey do no dey move me.|(Egbokhare_2020. I'm not moved by all her acting up.)}} | ||
# Waka wey police people or security people dey waka [[upandown]] to make sure sey [[area]] safe. | # Waka wey police people or security people dey waka [[upandown]] to make sure sey [[area]] safe. | ||
− | #:* {{ux|dv|Some police people dey do deir own '''parole''' and de no dey wear deir uniform.|( | + | #:* {{ux|dv|Some police people dey do deir own '''parole''' and de no dey wear deir uniform.|(NSC_2021. Some policemen go on patrols plain-clothed.)}} |
#:* {{ux|dv|Our officials don stop '''parole''' for di area, and dem dey write evritin put inside book. |(bbc__84087, The officials have stopped their patrol and are now compiling their report.)}} | #:* {{ux|dv|Our officials don stop '''parole''' for di area, and dem dey write evritin put inside book. |(bbc__84087, The officials have stopped their patrol and are now compiling their report.)}} | ||
# Strong strong drug wey dey cause [[highness]] | # Strong strong drug wey dey cause [[highness]] | ||
− | #:* {{ux|dv|Police catch am wit de '''parole''' upon say she hide dem small small pack for inside yam. |( | + | #:* {{ux|dv|Police catch am wit de '''parole''' upon say she hide dem small small pack for inside yam. |(NSC_2021. The police caught her with the drugs though it was hidden in small packs inside tubers of yam.)}} |
#:* {{ux|dv|Dem dey hide di drugs as legit product and dem dey use dia warehouse, staff plus moto take arrange di '''parole'''. |(bbc__28779. They project their illicit drugs as legit poduct while using their warehouse, staff plus cars to trade in illicit drugs.)}} | #:* {{ux|dv|Dem dey hide di drugs as legit product and dem dey use dia warehouse, staff plus moto take arrange di '''parole'''. |(bbc__28779. They project their illicit drugs as legit poduct while using their warehouse, staff plus cars to trade in illicit drugs.)}} | ||
Revision as of 17:47, 15 July 2021
Naija
Alternative form
Etymology
From English: parole
Pronunciation
- pàrô
Noun
- Na di way wey person take dey do tings.
- You no dey know my parole again?. — (IBA_39_Easter-Preparations_DG__40, You are not familiar with the way I do things again?.)
- All dose kind parole wey e dey do no dey move me. — (Egbokhare_2020. I'm not moved by all her acting up.)
- Waka wey police people or security people dey waka upandown to make sure sey area safe.
- Some police people dey do deir own parole and de no dey wear deir uniform. — (NSC_2021. Some policemen go on patrols plain-clothed.)
- Our officials don stop parole for di area, and dem dey write evritin put inside book. — (bbc__84087, The officials have stopped their patrol and are now compiling their report.)
- Strong strong drug wey dey cause highness
- Police catch am wit de parole upon say she hide dem small small pack for inside yam. — (NSC_2021. The police caught her with the drugs though it was hidden in small packs inside tubers of yam.)
- Dem dey hide di drugs as legit product and dem dey use dia warehouse, staff plus moto take arrange di parole. — (bbc__28779. They project their illicit drugs as legit poduct while using their warehouse, staff plus cars to trade in illicit drugs.)
Synonyms
Translations
- English: patrol, manner of behaviour, illicit substances