Difference between revisions of "party"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
(→Noun) |
||
Line 8: | Line 8: | ||
* Wetin dey happen for place where people [[gada]] dey jollificate. | * Wetin dey happen for place where people [[gada]] dey jollificate. | ||
:* {{ux|dv| We get one correct '''party''' on Saturday.|(NSC_2021, We have a wedding party to attend on Saturday.)}} | :* {{ux|dv| We get one correct '''party''' on Saturday.|(NSC_2021, We have a wedding party to attend on Saturday.)}} | ||
− | :* {{ux|dv| Na because of di Covid-19, I cancel my '''party''' make dem no arrest me.|(NSC_2021, As a result of the covid-19 pandemic, I canceled my party in order not to get arrested.)}} | + | :* {{ux|dv| Na because of di Covid-19, I cancel my '''party''', make dem no arrest me.|(NSC_2021, As a result of the covid-19 pandemic, I canceled my party in order not to get arrested.)}} |
====Synonym==== | ====Synonym==== | ||
* [[gbedu]] | * [[gbedu]] |
Revision as of 13:10, 28 August 2021
Naija
Etymology
From: English party
Pronunciation
- pà:tɪ́
Noun
- Wetin dey happen for place where people gada dey jollificate.
- We get one correct party on Saturday. — (NSC_2021, We have a wedding party to attend on Saturday.)
- Na because of di Covid-19, I cancel my party, make dem no arrest me. — (NSC_2021, As a result of the covid-19 pandemic, I canceled my party in order not to get arrested.)
Synonym
Translation
- English: party
Verb
- Make people gada for one place dey jollificate.
- Omo! make we party like say tomorrow no dey. — (NSC_2021, Guys! let's party like it's our last day.)
- You get exam, you go dey party and you wan pass? — (NSC_2021, You have exams to write yet, you are busy partying and you really want to pass?)
Translation
- English: party