Difference between revisions of "party"

Line 6: Line 6:
 
<sm2>Pcm-ng-party.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-party.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-party.m.ogg</sm2>
 
<sm2>Pcm-ng-party.m.ogg</sm2>
 
  
 
===Pronunciation2===
 
===Pronunciation2===

Revision as of 20:09, 17 January 2022

Naija

Etymology

From: English party

Pronunciation1

  • pàtɪ́

Play Play

Pronunciation2

  • pátì

Play Play

Noun

  1. Wetin dey happen wey be sey people gada dey jollificate.
    • We get one correct party on Saturday.  — (NSC_2021, We have a wedding party to attend on Saturday.)
    • Na because of di Covid-19, I cancel my party, make dem no arrest me.  — (NSC_2021, As a result of the covid-19 pandemic, I canceled my party in order not to get arrested.)
  2. Wetin people dey join make de fit do election matter
    • Dat una party don dey do like sey una no get bad people for inside.  — (NSC_2021, Your political party is beginning to behave like there are no bad people.)
    • Come join party wey dey make sense, hope no dey for una again o.  — (NSC_2021, Come and join a political party that has prospects, there is no longer any hope for you.)

Synonym

Translation

  • English: party

Verb

  • Make people gada for one place dey enjoy diersef.
  • Omo! make we party like sey tomorrow no dey.  — (NSC_2021, Guys! let's party like it's our last day.)
  • You get exam, you go dey party and you wan pass?  — (NSC_2021, You have exams to write yet, you are busy partying and you really want to pass?)

Translation

  • English: party