Difference between revisions of "party"

 
(3 intermediate revisions by 2 users not shown)
Line 9: Line 9:
 
===Pronunciation2===
 
===Pronunciation2===
 
* pátì
 
* pátì
<sm2>Pcm-ng-party.f.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-party2.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-party2.m.ogg</sm2>
 
<sm2>Pcm-ng-party2.m.ogg</sm2>
  
 
===Noun===
 
===Noun===
 
# Wetin dey happen wey be sey people [[gada]] dey [[jollificate]].
 
# Wetin dey happen wey be sey people [[gada]] dey [[jollificate]].
#:* {{ux|dv| We get one correct '''party''' on Saturday.|(NSC_2021, We have a wedding party to attend on Saturday.)}}
+
#:* {{ux|dv| We get one correct '''party''' on Saturday.|(We have a wedding party to attend on Saturday.)}}
#:* {{ux|dv| Na because of di Covid-19, I cancel my '''party''', make dem no arrest me.|(NSC_2021, As a result of the covid-19 pandemic, I canceled my party in order not to get arrested.)}}
+
#:* {{ux|dv| Na because of di Covid-19, I cancel my '''party''', make dem no arrest me.|(As a result of the covid-19 pandemic, I canceled my party in order not to get arrested.)}}
# Wetin people dey join make de fit do election matter
+
# Name of someting wey be sey di person no dey use all im time dey do.
#:* {{ux|dv| Dat una '''party''' don dey do like sey una no get bad people for inside. |(NSC_2021, Your political party is beginning to behave like there are no bad people.)}}
+
#:* {{ux|dv| Dat una '''party''' don dey do like sey una no get bad people for inside. |(Your political party is beginning to behave like there are no bad people.)}}
#:* {{ux|dv| Come join '''party''' wey dey make sense, hope no dey for una again o. |(NSC_2021, Come and join a political party that has prospects, there is no longer any hope for you.)}}
+
#:* {{ux|dv| Come join '''party''' wey dey make sense, hope no dey for una again o. |(Come and join a political party that has prospects, there is no longer any hope for you.)}}
 
====Synonym====
 
====Synonym====
 
* [[gbedu]]
 
* [[gbedu]]
Line 26: Line 26:
 
===Verb===
 
===Verb===
 
* Make people gada for one place dey enjoy diersef.
 
* Make people gada for one place dey enjoy diersef.
:* {{ux|dv| Omo! make we '''party''' like sey tomorrow no dey. |(NSC_2021, Guys! let's party like it's our last day.)}}
+
:* {{ux|dv| Omo! make we '''party''' like sey tomorrow no dey. |(Guys! let's party like it's our last day.)}}
:* {{ux|dv| You get exam, you go dey '''party''' and you wan pass?|(NSC_2021, You have exams to write yet, you are busy partying and you really want to pass?)}}
+
:* {{ux|dv| You get exam, you go dey '''party''' and you wan pass?|(You have exams to write yet, you are busy partying and you really want to pass?)}}
 
====Translation====
 
====Translation====
 
* English: ''party''
 
* English: ''party''

Latest revision as of 09:37, 7 March 2024

Naija

Etymology

From: English party

Pronunciation1

  • pàtɪ́

Play Play

Pronunciation2

  • pátì

Play Play

Noun

  1. Wetin dey happen wey be sey people gada dey jollificate.
    • We get one correct party on Saturday.  — (We have a wedding party to attend on Saturday.)
    • Na because of di Covid-19, I cancel my party, make dem no arrest me.  — (As a result of the covid-19 pandemic, I canceled my party in order not to get arrested.)
  2. Name of someting wey be sey di person no dey use all im time dey do.
    • Dat una party don dey do like sey una no get bad people for inside.  — (Your political party is beginning to behave like there are no bad people.)
    • Come join party wey dey make sense, hope no dey for una again o.  — (Come and join a political party that has prospects, there is no longer any hope for you.)

Synonym

Translation

  • English: party

Verb

  • Make people gada for one place dey enjoy diersef.
  • Omo! make we party like sey tomorrow no dey.  — (Guys! let's party like it's our last day.)
  • You get exam, you go dey party and you wan pass?  — (You have exams to write yet, you are busy partying and you really want to pass?)

Translation

  • English: party