Difference between revisions of "party"

(Created page with "==Naija== ===Etymology=== ===Pronunciation=== ===POS=== # #: {{ux|dv|insert example |( insert translation )}} ====Related forms==== ====Synonym==== ====Antonym==== ====Transl...")
 
 
(18 intermediate revisions by 4 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
===Etymology===
 
===Etymology===
===Pronunciation===
+
From: English ''party''
 +
===Pronunciation1===
 +
* pàtɪ́
 +
<sm2>Pcm-ng-party.f.ogg</sm2>
 +
<sm2>Pcm-ng-party.m.ogg</sm2>
  
===POS===
+
===Pronunciation2===
#
+
* pátì
#: {{ux|dv|insert example |( insert translation )}}
+
<sm2>Pcm-ng-party2.f.ogg</sm2>
====Related forms====
+
<sm2>Pcm-ng-party2.m.ogg</sm2>
 +
 
 +
===Noun===
 +
# Wetin dey happen wey be sey people [[gada]] dey [[jollificate]].
 +
#:* {{ux|dv| We get one correct '''party''' on Saturday.|(We have a wedding party to attend on Saturday.)}}
 +
#:* {{ux|dv| Na because of di Covid-19, I cancel my '''party''', make dem no arrest me.|(As a result of the covid-19 pandemic, I canceled my party in order not to get arrested.)}}
 +
# Name of someting wey be sey di person no dey use all im time dey do.
 +
#:* {{ux|dv| Dat una '''party''' don dey do like sey una no get bad people for inside. |(Your political party is beginning to behave like there are no bad people.)}}
 +
#:* {{ux|dv| Come join '''party''' wey dey make sense, hope no dey for una again o. |(Come and join a political party that has prospects, there is no longer any hope for you.)}}
 
====Synonym====
 
====Synonym====
====Antonym====
+
* [[gbedu]]
 +
====Translation====
 +
* English: ''party''
 +
 
 +
===Verb===
 +
* Make people gada for one place dey enjoy diersef.
 +
:* {{ux|dv| Omo! make we '''party''' like sey tomorrow no dey. |(Guys! let's party like it's our last day.)}}
 +
:* {{ux|dv| You get exam, you go dey '''party''' and you wan pass?|(You have exams to write yet, you are busy partying and you really want to pass?)}}
 
====Translation====
 
====Translation====
 +
* English: ''party''

Latest revision as of 09:37, 7 March 2024

Naija

Etymology

From: English party

Pronunciation1

  • pàtɪ́

Play Play

Pronunciation2

  • pátì

Play Play

Noun

  1. Wetin dey happen wey be sey people gada dey jollificate.
    • We get one correct party on Saturday.  — (We have a wedding party to attend on Saturday.)
    • Na because of di Covid-19, I cancel my party, make dem no arrest me.  — (As a result of the covid-19 pandemic, I canceled my party in order not to get arrested.)
  2. Name of someting wey be sey di person no dey use all im time dey do.
    • Dat una party don dey do like sey una no get bad people for inside.  — (Your political party is beginning to behave like there are no bad people.)
    • Come join party wey dey make sense, hope no dey for una again o.  — (Come and join a political party that has prospects, there is no longer any hope for you.)

Synonym

Translation

  • English: party

Verb

  • Make people gada for one place dey enjoy diersef.
  • Omo! make we party like sey tomorrow no dey.  — (Guys! let's party like it's our last day.)
  • You get exam, you go dey party and you wan pass?  — (You have exams to write yet, you are busy partying and you really want to pass?)

Translation

  • English: party