Difference between revisions of "party"
(→Noun) |
|||
(5 intermediate revisions by 2 users not shown) | |||
Line 6: | Line 6: | ||
<sm2>Pcm-ng-party.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-party.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-party.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-party.m.ogg</sm2> | ||
− | |||
===Pronunciation2=== | ===Pronunciation2=== | ||
* pátì | * pátì | ||
− | <sm2>Pcm-ng- | + | <sm2>Pcm-ng-party2.f.ogg</sm2> |
<sm2>Pcm-ng-party2.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-party2.m.ogg</sm2> | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | + | # Wetin dey happen wey be sey people [[gada]] dey [[jollificate]]. | |
− | :* {{ux|dv| We get one correct '''party''' on Saturday.|( | + | #:* {{ux|dv| We get one correct '''party''' on Saturday.|(We have a wedding party to attend on Saturday.)}} |
− | :* {{ux|dv| Na because of di Covid-19, I cancel my '''party''', make dem no arrest me.|( | + | #:* {{ux|dv| Na because of di Covid-19, I cancel my '''party''', make dem no arrest me.|(As a result of the covid-19 pandemic, I canceled my party in order not to get arrested.)}} |
+ | # Name of someting wey be sey di person no dey use all im time dey do. | ||
+ | #:* {{ux|dv| Dat una '''party''' don dey do like sey una no get bad people for inside. |(Your political party is beginning to behave like there are no bad people.)}} | ||
+ | #:* {{ux|dv| Come join '''party''' wey dey make sense, hope no dey for una again o. |(Come and join a political party that has prospects, there is no longer any hope for you.)}} | ||
====Synonym==== | ====Synonym==== | ||
* [[gbedu]] | * [[gbedu]] | ||
Line 24: | Line 26: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
* Make people gada for one place dey enjoy diersef. | * Make people gada for one place dey enjoy diersef. | ||
− | :* {{ux|dv| Omo! make we '''party''' like sey tomorrow no dey. |( | + | :* {{ux|dv| Omo! make we '''party''' like sey tomorrow no dey. |(Guys! let's party like it's our last day.)}} |
− | :* {{ux|dv| You get exam, you go dey '''party''' and you wan pass?|( | + | :* {{ux|dv| You get exam, you go dey '''party''' and you wan pass?|(You have exams to write yet, you are busy partying and you really want to pass?)}} |
====Translation==== | ====Translation==== | ||
* English: ''party'' | * English: ''party'' |
Latest revision as of 09:37, 7 March 2024
Naija
Etymology
From: English party
Pronunciation1
- pàtɪ́
Pronunciation2
- pátì
Noun
- Wetin dey happen wey be sey people gada dey jollificate.
- We get one correct party on Saturday. — (We have a wedding party to attend on Saturday.)
- Na because of di Covid-19, I cancel my party, make dem no arrest me. — (As a result of the covid-19 pandemic, I canceled my party in order not to get arrested.)
- Name of someting wey be sey di person no dey use all im time dey do.
- Dat una party don dey do like sey una no get bad people for inside. — (Your political party is beginning to behave like there are no bad people.)
- Come join party wey dey make sense, hope no dey for una again o. — (Come and join a political party that has prospects, there is no longer any hope for you.)
Synonym
Translation
- English: party
Verb
- Make people gada for one place dey enjoy diersef.
- Omo! make we party like sey tomorrow no dey. — (Guys! let's party like it's our last day.)
- You get exam, you go dey party and you wan pass? — (You have exams to write yet, you are busy partying and you really want to pass?)
Translation
- English: party