Difference between revisions of "party"
(→Noun) |
|||
Line 14: | Line 14: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | + | # Wetin dey happen wey be sey people [[gada]] dey [[jollificate]]. | |
− | :* {{ux|dv| We get one correct '''party''' on Saturday.|(NSC_2021, We have a wedding party to attend on Saturday.)}} | + | #:* {{ux|dv| We get one correct '''party''' on Saturday.|(NSC_2021, We have a wedding party to attend on Saturday.)}} |
− | :* {{ux|dv| Na because of di Covid-19, I cancel my '''party''', make dem no arrest me.|(NSC_2021, As a result of the covid-19 pandemic, I canceled my party in order not to get arrested.)}} | + | #:* {{ux|dv| Na because of di Covid-19, I cancel my '''party''', make dem no arrest me.|(NSC_2021, As a result of the covid-19 pandemic, I canceled my party in order not to get arrested.)}} |
+ | # Wetin people dey join make de fit do election matter | ||
+ | #:* {{ux|dv| Dat una '''party''' don dey do like sey una no get bad people for inside. |(NSC_2021, Your political party is beginning to behave like there are no bad people.)}} | ||
+ | #:* {{ux|dv| Come join '''party''' wey dey make sense, hope no dey for una again o. |(NSC_2021, Come and join a political party that has prospects, there is no longer any hope for you.)}} | ||
====Synonym==== | ====Synonym==== | ||
* [[gbedu]] | * [[gbedu]] |
Revision as of 20:07, 17 January 2022
Naija
Etymology
From: English party
Pronunciation1
- pàtɪ́
Pronunciation2
- pátì
Noun
- Wetin dey happen wey be sey people gada dey jollificate.
- We get one correct party on Saturday. — (NSC_2021, We have a wedding party to attend on Saturday.)
- Na because of di Covid-19, I cancel my party, make dem no arrest me. — (NSC_2021, As a result of the covid-19 pandemic, I canceled my party in order not to get arrested.)
- Wetin people dey join make de fit do election matter
- Dat una party don dey do like sey una no get bad people for inside. — (NSC_2021, Your political party is beginning to behave like there are no bad people.)
- Come join party wey dey make sense, hope no dey for una again o. — (NSC_2021, Come and join a political party that has prospects, there is no longer any hope for you.)
Synonym
Translation
- English: party
Verb
- Make people gada for one place dey enjoy diersef.
- Omo! make we party like sey tomorrow no dey. — (NSC_2021, Guys! let's party like it's our last day.)
- You get exam, you go dey party and you wan pass? — (NSC_2021, You have exams to write yet, you are busy partying and you really want to pass?)
Translation
- English: party