Difference between revisions of "party"

Line 10: Line 10:
 
:* {{ux|dv| Na because of di Covid-19, I cancel my '''party''' make dem no arrest me.|(NSC_2021, As a result of the covid-19 pandemic, I canceled my party in order not to get arrested.)}}
 
:* {{ux|dv| Na because of di Covid-19, I cancel my '''party''' make dem no arrest me.|(NSC_2021, As a result of the covid-19 pandemic, I canceled my party in order not to get arrested.)}}
 
====Synonym====
 
====Synonym====
* [[Owanbe]]
+
* [[gbedu]]
 +
 
 
====Translation====
 
====Translation====
 
* English: ''party''
 
* English: ''party''

Revision as of 17:13, 18 August 2021

Naija

Etymology

From: English party

Pronunciation

  • pà:tɪ́

Noun

  • Wetin dey happen for place where people gada dey jollificate.
  • We get one correct party on Saturday.  — (NSC_2021, We have a wedding party to attend on Saturday.)
  • Na because of di Covid-19, I cancel my party make dem no arrest me.  — (NSC_2021, As a result of the covid-19 pandemic, I canceled my party in order not to get arrested.)

Synonym

Translation

  • English: party


Verb

  • Make people gada for one place dey jollificate.
  • Omo! make we party like say tomorrow no dey.  — (NSC_2021, Guys! let's party like it's our last day.)
  • You get exam, you go dey party and you wan pass?  — (NSC_2021, You have exams to write yet, you are busy partying and you really want to pass?)