Difference between revisions of "party"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Verb) |
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Verb) |
||
Line 23: | Line 23: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | * Make people gada for one place dey jollificate. | + | * Make people gada for one place dey [[jollificate]]. |
:* {{ux|dv| Omo! make we '''party''' like sey tomorrow no dey. |(NSC_2021, Guys! let's party like it's our last day.)}} | :* {{ux|dv| Omo! make we '''party''' like sey tomorrow no dey. |(NSC_2021, Guys! let's party like it's our last day.)}} | ||
:* {{ux|dv| You get exam, you go dey '''party''' and you wan pass?|(NSC_2021, You have exams to write yet, you are busy partying and you really want to pass?)}} | :* {{ux|dv| You get exam, you go dey '''party''' and you wan pass?|(NSC_2021, You have exams to write yet, you are busy partying and you really want to pass?)}} | ||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
* English: ''party'' | * English: ''party'' |
Revision as of 10:29, 16 September 2021
Naija
Etymology
From: English party
Pronunciation1
- pàtɪ́
Pronunciation2
- pátì
Noun
- Wetin dey happen for place where people gada dey jollificate.
- We get one correct party on Saturday. — (NSC_2021, We have a wedding party to attend on Saturday.)
- Na because of di Covid-19, I cancel my party, make dem no arrest me. — (NSC_2021, As a result of the covid-19 pandemic, I canceled my party in order not to get arrested.)
Synonym
Translation
- English: party
Verb
- Make people gada for one place dey jollificate.
- Omo! make we party like sey tomorrow no dey. — (NSC_2021, Guys! let's party like it's our last day.)
- You get exam, you go dey party and you wan pass? — (NSC_2021, You have exams to write yet, you are busy partying and you really want to pass?)
Translation
- English: party