Difference between revisions of "party"

Line 14: Line 14:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
* Wetin dey happen for place where people [[gada]] dey jollificate.
+
* Wetin dey happen wey be sey people [[gada]] dey [[jollificate]].
 
:* {{ux|dv| We get one correct '''party''' on Saturday.|(NSC_2021, We have a wedding party to attend on Saturday.)}}
 
:* {{ux|dv| We get one correct '''party''' on Saturday.|(NSC_2021, We have a wedding party to attend on Saturday.)}}
 
:* {{ux|dv| Na because of di Covid-19, I cancel my '''party''', make dem no arrest me.|(NSC_2021, As a result of the covid-19 pandemic, I canceled my party in order not to get arrested.)}}
 
:* {{ux|dv| Na because of di Covid-19, I cancel my '''party''', make dem no arrest me.|(NSC_2021, As a result of the covid-19 pandemic, I canceled my party in order not to get arrested.)}}

Revision as of 10:34, 16 September 2021

Naija

Etymology

From: English party

Pronunciation1

  • pàtɪ́

Play Play


Pronunciation2

  • pátì

Play Play

Noun

  • We get one correct party on Saturday.  — (NSC_2021, We have a wedding party to attend on Saturday.)
  • Na because of di Covid-19, I cancel my party, make dem no arrest me.  — (NSC_2021, As a result of the covid-19 pandemic, I canceled my party in order not to get arrested.)

Synonym

Translation

  • English: party

Verb

  • Make people gada for one place dey enjoy diersef.
  • Omo! make we party like sey tomorrow no dey.  — (NSC_2021, Guys! let's party like it's our last day.)
  • You get exam, you go dey party and you wan pass?  — (NSC_2021, You have exams to write yet, you are busy partying and you really want to pass?)

Translation

  • English: party