party
Naija
Etymology
From: English party
Pronunciation
- pà:tɪ́
Noun
- Wetin dey happen for place where people gada dey jollificate.
- We get one correct party on Saturday. — (NSC_2021, We have a wedding party to attend on Saturday.)
- Na because of di Covid-19, I cancel my party, make dem no arrest me. — (NSC_2021, As a result of the covid-19 pandemic, I canceled my party in order not to get arrested.)
Synonym
Translation
- English: party
Verb
- Make people gada for one place dey jollificate.
- Omo! make we party like say tomorrow no dey. — (NSC_2021, Guys! let's party like it's our last day.)
- You get exam, you go dey party and you wan pass? — (NSC_2021, You have exams to write yet, you are busy partying and you really want to pass?)
Translation
- English: party