party
Naija
Etymology
From: English party
Pronunciation1
- pàtɪ́
Pronunciation2
- pátì
Noun
- Wetin dey happen wey be sey people gada dey jollificate.
- We get one correct party on Saturday. — (We have a wedding party to attend on Saturday.)
- Na because of di Covid-19, I cancel my party, make dem no arrest me. — (As a result of the covid-19 pandemic, I canceled my party in order not to get arrested.)
- Wetin people dey join make de fit do election matter.
- Dat una party don dey do like sey una no get bad people for inside. — (Your political party is beginning to behave like there are no bad people.)
- Come join party wey dey make sense, hope no dey for una again o. — (Come and join a political party that has prospects, there is no longer any hope for you.)
Synonym
Translation
- English: party
Verb
- Make people gada for one place dey enjoy diersef.
- Omo! make we party like sey tomorrow no dey. — (Guys! let's party like it's our last day.)
- You get exam, you go dey party and you wan pass? — (You have exams to write yet, you are busy partying and you really want to pass?)
Translation
- English: party