party

Naija

Etymology

From: English party

Pronunciation1

  • pàtɪ́

Play Play


Pronunciation2

  • pátì

Play Play

Noun

  • Wetin dey happen for place where people gada dey jollificate.
  • We get one correct party on Saturday.  — (NSC_2021, We have a wedding party to attend on Saturday.)
  • Na because of di Covid-19, I cancel my party, make dem no arrest me.  — (NSC_2021, As a result of the covid-19 pandemic, I canceled my party in order not to get arrested.)

Synonym

Translation

  • English: party

Verb

  • Make people gada for one place dey jollificate.
  • Omo! make we party like say tomorrow no dey.  — (NSC_2021, Guys! let's party like it's our last day.)
  • You get exam, you go dey party and you wan pass?  — (NSC_2021, You have exams to write yet, you are busy partying and you really want to pass?)

Translation

  • English: party