Difference between revisions of "pepper"

m (Conversion script moved page Pepper to pepper: Converting page titles to lowercase)
 
(16 intermediate revisions by 4 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
===Alternative forms===
 
* salt 0.69 94, rat 0.68 90, sand 0.68 164, clothes 0.67 103, garri 0.67 127, nose 0.67 56, teeth 0.67 77, skin 0.66 233, blood 0.65 500
 
  
 
===Etymology===
 
===Etymology===
Borrowed from English pepper
+
* From: English ''pepper''
 +
* Biological name: ''Piperaceae''
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
Line 10: Line 9:
 
<sm2>Pcm-ng-pepper.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-pepper.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-pepper.m.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-pepper.m.ogg</sm2>  
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 38
 
* Frequency rank in NSC treebank: 298
 
* Frequency in raw corpus: 185
 
* Frequency rank in raw corpus: 1390
 
 
The word is used more orally than in written texts.
 
 
  
 
===Noun===
 
===Noun===
pepper: no definition -- Definition in Naija?
+
# Wetin person dey add to food to make am burn for mouth.
 
+
#* {{ux|dv| Den I need '''pepper'''. |(IBA_23_Bitter-Leaf-Soup_MG__53, Then I need pepper.)}}
 
+
#* {{ux|dv| Slice your '''pepper''' small, small. |(ABJ_INF_02_Cooking-Recipes_M__22, Slice your pepper thinly.)}}
# - (frequency:100)
+
#: {{ux|dv|Because if you go use any oder kind of '''pepper''', e fit no give you dat smell... |(NST_cleaned__35856, Because if you will use any other kind of pepper, it may not give that aroma.)}}
#: {{ux|dv|'''Pepper''' soup money. |(LAG_39_Recording-Wahala_T__207, Pepper soup money.)}}
+
# When dem do person wetin pain am.
#: {{ux|dv|Den I need '''pepper'''. |(IBA_23_Bitter-Leaf-Soup_MG__53, Then I need pepper.)}}
+
#* {{ux|dv|Jehovah go show Pharaoh '''pepper'''! |(jw__9561, Jehovah will deal with Pharaoh.)}}
# nmod:poss (frequency:13)
+
#* {{ux|dv|If dem catch anybodi now, we go show dem serious '''pepper'''. |(bbc__4257, Anyone caught will be seriously dealt with.)}}.
#: {{ux|dv|Slice your '''pepper''' small, small. |(ABJ_INF_02_Cooking-Recipes_M__22, Slice your pepper thinly.)}}
+
# [[Money]].
#: {{ux|dv|If you pour your '''pepper''', you stir. |(KAD_10_Egusi-Soup_MG__14, When you have poured in your pepper, stir it.)}}
+
#* {{ux|dv|If na to, if na to spend di '''pepper''', Nigerian man dey spend am. |(ABJ_INF_03_Nigerian-Men-Dey-Try_DG__79, If it is to spend the money, Nigerian man spends it.)}}
# nmod (frequency:8)
+
#* {{ux|dv| I dey, I dey tear di '''pepper''', I dey spend am. |(ABJ_INF_03_Nigerian-Men-Dey-Try_DG__88, I spend the money, I spend it!)}}
#: {{ux|dv|Jehovah go show Pharaoh '''pepper'''! |(jw__9561, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|De get ehn... cowtail peppersoup, de get fish '''pepper''' soup also. |(LAG_21_I-Like-Stout_MG__38, They have uh... cowtail pepper soup, they have fish pepper soup too.)}}
 
# amod (frequency:7)
 
#: {{ux|dv|fresh '''pepper'''. |(NST_cleaned__35687, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|If dem catch anybodi now, we go show dem serious '''pepper'''. |(bbc__4257, __no translation__)}}
 
# case (frequency:6)
 
#: {{ux|dv|We go chop am, chop with '''pepper''', better '''pepper'''. |(NST_cleaned__4363, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Because if you go use any oder kind of '''pepper''', e fit no give you dat smell... |(NST_cleaned__35856, __no translation__)}}
 
# det (frequency:5)
 
#: {{ux|dv|I dey, I dey tear di '''pepper''', I dey spend am. |(ABJ_INF_03_Nigerian-Men-Dey-Try_DG__88, I spend the money. I spend it.)}}
 
#: {{ux|dv|If na to, if na to spend di '''pepper''', Nigerian man dey spend am. |(ABJ_INF_03_Nigerian-Men-Dey-Try_DG__79, If it is to spend the money, Nigerian man spends it.)}}
 
# cc (frequency:4)
 
#: {{ux|dv|to buy tomatoes or '''pepper''' now na wa |(deuber__335, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Dis year na like sugarcane and '''pepper''' for di singer. |(bbc__42984, __no translation__)}}
 
# conj (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|As e dey hot, as e dey '''pepper''', meh una just dey drop una mind. |(BEN_19a_Man-Must-Wack_DG__14, As it is trending, share your views.)}}
 
#: {{ux|dv|Even sef, di mata of who suppose pay no suppose just stand on weda you be man or woman but also dey based on wetin life don show you weda na '''pepper''' or honey , from wia you from come. |(bbc__47589, __no translation__)}}
 
 
 
====Derived forms====
 
 
 
* [[fish pepper soup|fish pepper soup]]
 
 
 
#: {{ux|dv|Ehen anoder one, na fish pepper soup. |(ABJ_INF_02_Cooking-Recipes_M__42, Ehen, another one is '''fish pepper soup'''.)}}
 
#: {{ux|dv|cowtail peppersoup, de get fish pepper soup also. |(NST_cleaned__40908, __no translation__)}}
 
* [[pepper sauce|pepper sauce]]
 
 
 
#: {{ux|dv|For Pitakwa, na must for Bole dish to get fish with pepper sauce plus also garnish am with vegetable and oda tins |(bbc__50632, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Bole Festival wey dey celebrate one popular street food, special dish of roasted plantain and fish with pepper sauce, don start for Port Harcourt Rivers state |(bbc__20397, __no translation__)}}
 
* [[pepper soup|pepper soup]]
 
 
 
#: {{ux|dv|Pepper soup dey do. |(LAG_38_Elections_DG__139, '''Pepper soup''' is ready.)}}
 
#: {{ux|dv|Eh we get pepper soup. |(LAG_26_Selling-Drinks_DG__123, Yes, we have '''pepper soup'''.)}}
 
* [[pepper spray|pepper spray]]
 
 
 
#: {{ux|dv|Biro, toothpick and pepper spray: tins wey Nigerian Police fit arrest you for |(bbc__20121, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Wen police ask Badmus for bribe and im say im no get, dem handcuff am before dem fire Badmus wit pepper spray. |(bbc__98844, __no translation__)}}
 
 
 
====Synonyms====
 
* salt 0.69 94, rat 0.68 90, sand 0.68 164, clothes 0.67 103, garri 0.67 127, nose 0.67 56, teeth 0.67 77, skin 0.66 233, blood 0.65 500
 
 
 
====Antonyms====
 
* salt 0.69 94, rat 0.68 90, sand 0.68 164, clothes 0.67 103, garri 0.67 127, nose 0.67 56, teeth 0.67 77, skin 0.66 233, blood 0.65 500
 
  
 +
====Related forms====
 +
[[pepper fruit]], [[pepperbodi]]
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: no definition
+
* English: ''spice'', ''money''
 
 
 
 
  
 
===Verb===
 
===Verb===
pepper: be angry -- Definition in Naija?
+
# When something dey pain person for body.
 
+
#* {{ux|dv|Di things wey e talk dey '''pepper''' me for body.| (The things he said got me angry.)}}
 
+
#* {{ux|dv| Dis motor Lamborghini Veneno nickname na 'poison' and dat na di perfect car for babe wey just [[hama]] to '''pepper''' her haters dem. |(bbc__40852,This car, the Lamborghini Venono's nickname is poison and that's the perfect car for a lady who just got into sudden wealth to taunt her haters.)}}
# Egbokhare (frequency:Inf)
+
#* {{ux|dv| But wetin dey '''pepper''' Mendes for body na say Ronaldo score 15 goals and finish di competition as highest goal scorer but dem still slide am. |(bbc__23713,But what is annoying to Mendes is that in spite of the fact that Ronaldo scored 15 goals and finished the competition as the highest goal scorer he was still ignored.)}}
#: {{ux|dv|DI things wey e talk dey '''pepper''' me for body.|no translation}}
+
# Wetin dey reign.
# obj (frequency:2)
+
#* {{ux|dv|As e dey hot, as e dey '''pepper''', meh una just dey drop una mind. |(BEN_19a_Man-Must-Wack_DG__14, As it is trending, share your views.)}}
#: {{ux|dv|order di papa or mama or person wey dey look after pikin wey commit offence mek dem—  pay fine, pay '''pepper''' e body money, use money or property pay back/replace/make up for di problem e don cause, or give security/ assurance sey e dey behave well, or enter agreement of bail wit surety sey dem go tek care of am and control am mek e no go match line again; |(hildrights__1482, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|or how to give order mek dem put di pikin for where dem go care for am, guide am and supervise am plus sey— dem go free di pikin wey commit offence and put for supervisor to dey supervise am, or dem go put di pikin wey commit offence for di care of person wey dey look after am and e relation or anoder person wey e power reach go come dey supervise am, or dem go use order send di pikin wey commit offence mek e go begin stay place wey dem approve, or order di pikin wey commit offence mek e— join receive advise from expert wey go dey help am reason better and dose kain ting, pay fine, pay '''pepper''' e body money, use money or property pay back/replace/make up for di problem e don cause, or dey do labourer work/community service wey dem dey supervise; |(hildrights__1481, __no translation__)}}
 
# mark-obj (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Dis motor Lamborghini Veneno nickname na 'poison' and dat na di perfect car for babe wey just hama to '''pepper''' her haters dem. |(bbc__40852, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|— wen dem accuse pikin carry am go court for offence dem sey e commit and di Court decide sey di best way to handle di case/matter na to fine am, make am pay money to '''pepper''' e pocket/body, pay back/replace/ make up for di problem e don cause with money or property, wheder na any which way, di Court go order sey di fine, di money dem pay to '''pepper''' bodi, di pay back/make up money na di papa or mama or person ey dey look after di pikin go pay am unless sey di court mind come reach ground on top sey— dem no fit find di papa or mama or person wey dey look after di pikin; |(hildrights__1452, __no translation__)}}
 
# aux-nsubj-obj (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|E dey '''pepper''' me. |(BEN_32_I-Don-Tire-For-All-Dese-Boys_DG__100, It is disturbing me.)}}
 
#: {{ux|dv|Di rapper wey enta Twitter to express how di loss dey '''pepper''' am, tok say e for beta if South Africa bin lose to Egypt instead of Nigeria. |(bbc__37731, __no translation__)}}
 
# aux-obj-obl:arg (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|But wetin dey '''pepper''' Mendes for body na say Ronaldo score 15 goals and finish di competition as highest goal scorer but dem still slide am. |(bbc__23713, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Ogbonge US fashion brand Michael Kors don confirm say dem don buy Versace over with $2.1bn and di move dey '''pepper''' fans of Versace for bodi. |(bbc__77107, __no translation__)}}
 
 
 
====Derived forms====
 
  
 +
====Related forms====
 +
[[pepperbodi]]
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
* salt 0.69 94, rat 0.68 90, sand 0.68 164, clothes 0.67 103, garri 0.67 127, nose 0.67 56, teeth 0.67 77, skin 0.66 233, blood 0.65 500
+
[[vex]], [[provoke]],[[para]]
 
 
 
====Antonyms====
 
====Antonyms====
* salt 0.69 94, rat 0.68 90, sand 0.68 164, clothes 0.67 103, garri 0.67 127, nose 0.67 56, teeth 0.67 77, skin 0.66 233, blood 0.65 500
+
[[totori]],  
 
 
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: be angry
+
* English: ''be angry'', ''disconcerting''

Latest revision as of 10:35, 5 June 2023

Naija

Etymology

  • From: English pepper
  • Biological name: Piperaceae

Pronunciation

  • pɛ́pɛ̀

Play Play

Noun

  1. Wetin person dey add to food to make am burn for mouth.
    • Den I need pepper.  — (IBA_23_Bitter-Leaf-Soup_MG__53, Then I need pepper.)
    • Slice your pepper small, small.  — (ABJ_INF_02_Cooking-Recipes_M__22, Slice your pepper thinly.)
    Because if you go use any oder kind of pepper, e fit no give you dat smell...  — (NST_cleaned__35856, Because if you will use any other kind of pepper, it may not give that aroma.)
  2. When dem do person wetin pain am.
    • Jehovah go show Pharaoh pepper!  — (jw__9561, Jehovah will deal with Pharaoh.)
    • If dem catch anybodi now, we go show dem serious pepper.  — (bbc__4257, Anyone caught will be seriously dealt with.).
  3. Money.
    • If na to, if na to spend di pepper, Nigerian man dey spend am.  — (ABJ_INF_03_Nigerian-Men-Dey-Try_DG__79, If it is to spend the money, Nigerian man spends it.)
    • I dey, I dey tear di pepper, I dey spend am.  — (ABJ_INF_03_Nigerian-Men-Dey-Try_DG__88, I spend the money, I spend it!)

Related forms

pepper fruit, pepperbodi

Translations

  • English: spice, money

Verb

  1. When something dey pain person for body.
    • Di things wey e talk dey pepper me for body.  —  (The things he said got me angry.)
    • Dis motor Lamborghini Veneno nickname na 'poison' and dat na di perfect car for babe wey just hama to pepper her haters dem.  — (bbc__40852,This car, the Lamborghini Venono's nickname is poison and that's the perfect car for a lady who just got into sudden wealth to taunt her haters.)
    • But wetin dey pepper Mendes for body na say Ronaldo score 15 goals and finish di competition as highest goal scorer but dem still slide am.  — (bbc__23713,But what is annoying to Mendes is that in spite of the fact that Ronaldo scored 15 goals and finished the competition as the highest goal scorer he was still ignored.)
  2. Wetin dey reign.
    • As e dey hot, as e dey pepper, meh una just dey drop una mind.  — (BEN_19a_Man-Must-Wack_DG__14, As it is trending, share your views.)

Related forms

pepperbodi

Synonyms

vex, provoke,para

Antonyms

totori,

Translations

  • English: be angry, disconcerting