Difference between revisions of "pocketmoney"

Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
===Alternative form===
 
===Alternative form===
[[pocket money]]
+
* [[pocket money]]
 
===Etymology===
 
===Etymology===
 
From: English ''pocket'' and ''money''
 
From: English ''pocket'' and ''money''
Line 12: Line 12:
 
#:* {{ux|dv| Di '''pocketmoney''' wey [[broder]] give me don loss as I carry bike.|(NSC_2021, The pocket money given to me by my brother got missing as I was entering the motorcycle.)}}
 
#:* {{ux|dv| Di '''pocketmoney''' wey [[broder]] give me don loss as I carry bike.|(NSC_2021, The pocket money given to me by my brother got missing as I was entering the motorcycle.)}}
 
#:* {{ux|dv| Mama don collect our '''pocketmoney''' as we no de do wetin she send us.|(NSC_2021, he pocket money given to me by my brother got missing as I was entering the motorcycle.)}}
 
#:* {{ux|dv| Mama don collect our '''pocketmoney''' as we no de do wetin she send us.|(NSC_2021, he pocket money given to me by my brother got missing as I was entering the motorcycle.)}}
 
+
* Money wey person dey keep to hold body together.
 +
#:* {{ux|dv| Guy man don give woman im '''pocketmoney''' finish.|(NSC_2021, The young man has spent all of his pocket money on women.)}}
 +
#:* {{ux|dv| '''Pocketmoney''' wey I keep for next month don finish.| (NSC_2021, I have exhausted the pocket money I reserved for next month.)}}
 
====Related forms====
 
====Related forms====
====Synonym====
+
* [[money]]
====Antonym====
 
 
====Translation====
 
====Translation====
 +
* English: ''pocket money''

Revision as of 14:23, 25 August 2021

Naija

Alternative form

Etymology

From: English pocket and money

Pronunciation

  • pɔ̀kɛ̀tmɔ́nɪ́


Noun

  • Na small money wey person dey give person keep to hold body together.
    • Di pocketmoney wey broder give me don loss as I carry bike.  — (NSC_2021, The pocket money given to me by my brother got missing as I was entering the motorcycle.)
    • Mama don collect our pocketmoney as we no de do wetin she send us.  — (NSC_2021, he pocket money given to me by my brother got missing as I was entering the motorcycle.)
  • Money wey person dey keep to hold body together.
    • Guy man don give woman im pocketmoney finish.  — (NSC_2021, The young man has spent all of his pocket money on women.)
    • Pocketmoney wey I keep for next month don finish.  —  (NSC_2021, I have exhausted the pocket money I reserved for next month.)

Related forms

Translation

  • English: pocket money