Difference between revisions of "pocketmoney"

Line 14: Line 14:
 
#:* {{ux|dv| Mama don collect our '''pocketmoney''' as we no dey do wetin she send us.|(NSC_2021, Mother seized our pocket money for being disobedient.)}}
 
#:* {{ux|dv| Mama don collect our '''pocketmoney''' as we no dey do wetin she send us.|(NSC_2021, Mother seized our pocket money for being disobedient.)}}
 
# Money wey person dey keep for esef make e dey fit use [[one or two tings]].
 
# Money wey person dey keep for esef make e dey fit use [[one or two tings]].
#:* {{ux|dv| Guy man don give woman im '''pocketmoney''' finish.|(NSC_2021, The young man has spent all of his savings on women.)}}
+
#:* {{ux|dv| Guyman don give woman im '''pocketmoney''' finish.|(NSC_2021, The gentleman has spent all of his savings on women.)}}
 
#:* {{ux|dv| '''Pocketmoney''' wey I keep for next month don finish.| (NSC_2021, I have exhausted the money I saved for next month.)}}
 
#:* {{ux|dv| '''Pocketmoney''' wey I keep for next month don finish.| (NSC_2021, I have exhausted the money I saved for next month.)}}
 
====Related forms====
 
====Related forms====

Revision as of 08:32, 21 November 2022

Naija

Alternative form

Etymology

From: English pocket and money

Pronunciation

  • pɔ̀kɛ̀tmɔ̀ní

Play Play

Noun

  1. Small money wey de dey give person sey make im hold for hand.
    • Di pocketmoney wey broder give me don loss as I carry bike.  — (NSC_2021, The pocket money given to me by my brother got missing as I was entering the motorcycle.)
    • Mama don collect our pocketmoney as we no dey do wetin she send us.  — (NSC_2021, Mother seized our pocket money for being disobedient.)
  2. Money wey person dey keep for esef make e dey fit use one or two tings.
    • Guyman don give woman im pocketmoney finish.  — (NSC_2021, The gentleman has spent all of his savings on women.)
    • Pocketmoney wey I keep for next month don finish.  —  (NSC_2021, I have exhausted the money I saved for next month.)

Related forms

Translation

  • English: pocket money, savings