Difference between revisions of "pocketmoney"
(Created page with "==Naija== ===Etymology=== ===Pronunciation=== ===POS=== # #: {{ux|dv|insert example |( insert translation )}} ====Related forms==== ====Synonym==== ====Antonym==== ====Transl...") |
|||
(12 intermediate revisions by 6 users not shown) | |||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
+ | ===Alternative form=== | ||
+ | * [[pocket money]] | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
+ | From: English ''pocket'' and ''money'' | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
+ | * pɔ̀kɛ̀tmɔ̀ní | ||
+ | <sm2>Pcm-ng-pocketmoney.f.ogg</sm2> | ||
+ | <sm2>Pcm-ng-pocketmoney.m.ogg</sm2> | ||
− | === | + | ===Noun=== |
− | # | + | # Small money wey de dey give person sey make im hold for hand. |
− | #: {{ux|dv| | + | #:* {{ux|dv| Di '''pocketmoney''' wey [[broder]] give me don loss as I carry bike.|(The pocket money given to me by my brother got missing as I was entering the motorcycle.)}} |
+ | #:* {{ux|dv| Mama don collect our '''pocketmoney''' as we no dey do wetin she send us.|(Mother seized our pocket money for being disobedient.)}} | ||
+ | # Money wey person dey keep for esef make e dey fit use [[one or two tings]]. | ||
+ | #:* {{ux|dv| Guyman don give woman im '''pocketmoney''' finish.|(The gentleman has spent all of his savings on women.)}} | ||
+ | #:* {{ux|dv| '''Pocketmoney''' wey I keep for next month don finish.| (I have exhausted the money I saved for next month.)}} | ||
====Related forms==== | ====Related forms==== | ||
− | + | * [[money]] | |
− | |||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
+ | * English: ''pocket money, savings, allowance'' |
Latest revision as of 23:48, 7 March 2024
Naija
Alternative form
Etymology
From: English pocket and money
Pronunciation
- pɔ̀kɛ̀tmɔ̀ní
Noun
- Small money wey de dey give person sey make im hold for hand.
- Di pocketmoney wey broder give me don loss as I carry bike. — (The pocket money given to me by my brother got missing as I was entering the motorcycle.)
- Mama don collect our pocketmoney as we no dey do wetin she send us. — (Mother seized our pocket money for being disobedient.)
- Money wey person dey keep for esef make e dey fit use one or two tings.
- Guyman don give woman im pocketmoney finish. — (The gentleman has spent all of his savings on women.)
- Pocketmoney wey I keep for next month don finish. — (I have exhausted the money I saved for next month.)
Related forms
Translation
- English: pocket money, savings, allowance