Difference between revisions of "pocketmoney"

 
(8 intermediate revisions by 5 users not shown)
Line 5: Line 5:
 
From: English ''pocket'' and ''money''
 
From: English ''pocket'' and ''money''
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* pɔ̀kɛ̀tmɔ́nɪ́
+
* pɔ̀kɛ̀tmɔ̀ní
 
+
<sm2>Pcm-ng-pocketmoney.f.ogg</sm2>
 +
<sm2>Pcm-ng-pocketmoney.m.ogg</sm2>
  
 
===Noun===
 
===Noun===
* Na small money wey person dey give person keep to hold body together.
+
# Small money wey de dey give person sey make im hold for hand.
#:* {{ux|dv| Di '''pocketmoney''' wey [[broder]] give me don loss as I carry bike.|(NSC_2021, The pocket money given to me by my brother got missing as I was entering the motorcycle.)}}
+
#:* {{ux|dv| Di '''pocketmoney''' wey [[broder]] give me don loss as I carry bike.|(The pocket money given to me by my brother got missing as I was entering the motorcycle.)}}
#:* {{ux|dv| Mama don collect our '''pocketmoney''' as we no de do wetin she send us.|(NSC_2021, he pocket money given to me by my brother got missing as I was entering the motorcycle.)}}
+
#:* {{ux|dv| Mama don collect our '''pocketmoney''' as we no dey do wetin she send us.|(Mother seized our pocket money for being disobedient.)}}
* Money wey person dey keep to hold body together.
+
# Money wey person dey keep for esef make e dey fit use [[one or two tings]].
#:* {{ux|dv| Guy man don give woman im '''pocketmoney''' finish.|(NSC_2021, The young man has spent all of his pocket money on women.)}}
+
#:* {{ux|dv| Guyman don give woman im '''pocketmoney''' finish.|(The gentleman has spent all of his savings on women.)}}
#:* {{ux|dv| '''Pocketmoney''' wey I keep for next month don finish.| (NSC_2021, I have exhausted the pocket money I reserved for next month.)}}
+
#:* {{ux|dv| '''Pocketmoney''' wey I keep for next month don finish.| (I have exhausted the money I saved for next month.)}}
 
====Related forms====
 
====Related forms====
 
* [[money]]
 
* [[money]]
 
====Translation====
 
====Translation====
* English: ''pocket money''
+
* English: ''pocket money, savings, allowance''

Latest revision as of 23:48, 7 March 2024

Naija

Alternative form

Etymology

From: English pocket and money

Pronunciation

  • pɔ̀kɛ̀tmɔ̀ní

Play Play

Noun

  1. Small money wey de dey give person sey make im hold for hand.
    • Di pocketmoney wey broder give me don loss as I carry bike.  — (The pocket money given to me by my brother got missing as I was entering the motorcycle.)
    • Mama don collect our pocketmoney as we no dey do wetin she send us.  — (Mother seized our pocket money for being disobedient.)
  2. Money wey person dey keep for esef make e dey fit use one or two tings.
    • Guyman don give woman im pocketmoney finish.  — (The gentleman has spent all of his savings on women.)
    • Pocketmoney wey I keep for next month don finish.  —  (I have exhausted the money I saved for next month.)

Related forms

Translation

  • English: pocket money, savings, allowance