Difference between revisions of "pocketmoney"
(→Noun) |
|||
Line 14: | Line 14: | ||
#:* {{ux|dv| Mama don collect our '''pocketmoney''' as we no dey do wetin she send us.|(NSC_2021, Mother seized our pocket money for being disobedient.)}} | #:* {{ux|dv| Mama don collect our '''pocketmoney''' as we no dey do wetin she send us.|(NSC_2021, Mother seized our pocket money for being disobedient.)}} | ||
# Money wey person dey keep for esef make e dey fit use [[one or two tings]]. | # Money wey person dey keep for esef make e dey fit use [[one or two tings]]. | ||
− | #:* {{ux|dv| | + | #:* {{ux|dv| Guyman don give woman im '''pocketmoney''' finish.|(NSC_2021, The gentleman has spent all of his savings on women.)}} |
#:* {{ux|dv| '''Pocketmoney''' wey I keep for next month don finish.| (NSC_2021, I have exhausted the money I saved for next month.)}} | #:* {{ux|dv| '''Pocketmoney''' wey I keep for next month don finish.| (NSC_2021, I have exhausted the money I saved for next month.)}} | ||
====Related forms==== | ====Related forms==== |
Revision as of 08:32, 21 November 2022
Naija
Alternative form
Etymology
From: English pocket and money
Pronunciation
- pɔ̀kɛ̀tmɔ̀ní
Noun
- Small money wey de dey give person sey make im hold for hand.
- Di pocketmoney wey broder give me don loss as I carry bike. — (NSC_2021, The pocket money given to me by my brother got missing as I was entering the motorcycle.)
- Mama don collect our pocketmoney as we no dey do wetin she send us. — (NSC_2021, Mother seized our pocket money for being disobedient.)
- Money wey person dey keep for esef make e dey fit use one or two tings.
- Guyman don give woman im pocketmoney finish. — (NSC_2021, The gentleman has spent all of his savings on women.)
- Pocketmoney wey I keep for next month don finish. — (NSC_2021, I have exhausted the money I saved for next month.)
Related forms
Translation
- English: pocket money, savings