Difference between revisions of "pocketmoney"
(→Noun) |
(→Noun) |
||
Line 11: | Line 11: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
# Small money wey de dey give person sey make im hold for hand. | # Small money wey de dey give person sey make im hold for hand. | ||
− | #:* {{ux|dv| Di '''pocketmoney''' wey [[broder]] give me don loss as I carry bike.|( | + | #:* {{ux|dv| Di '''pocketmoney''' wey [[broder]] give me don loss as I carry bike.|(The pocket money given to me by my brother got missing as I was entering the motorcycle.)}} |
− | #:* {{ux|dv| Mama don collect our '''pocketmoney''' as we no dey do wetin she send us.|( | + | #:* {{ux|dv| Mama don collect our '''pocketmoney''' as we no dey do wetin she send us.|(Mother seized our pocket money for being disobedient.)}} |
# Money wey person dey keep for esef make e dey fit use [[one or two tings]]. | # Money wey person dey keep for esef make e dey fit use [[one or two tings]]. | ||
− | #:* {{ux|dv| Guyman don give woman im '''pocketmoney''' finish.|( | + | #:* {{ux|dv| Guyman don give woman im '''pocketmoney''' finish.|(The gentleman has spent all of his savings on women.)}} |
− | #:* {{ux|dv| '''Pocketmoney''' wey I keep for next month don finish.| ( | + | #:* {{ux|dv| '''Pocketmoney''' wey I keep for next month don finish.| (I have exhausted the money I saved for next month.)}} |
====Related forms==== | ====Related forms==== | ||
* [[money]] | * [[money]] | ||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
* English: ''pocket money, savings'' | * English: ''pocket money, savings'' |
Revision as of 10:42, 5 June 2023
Naija
Alternative form
Etymology
From: English pocket and money
Pronunciation
- pɔ̀kɛ̀tmɔ̀ní
Noun
- Small money wey de dey give person sey make im hold for hand.
- Di pocketmoney wey broder give me don loss as I carry bike. — (The pocket money given to me by my brother got missing as I was entering the motorcycle.)
- Mama don collect our pocketmoney as we no dey do wetin she send us. — (Mother seized our pocket money for being disobedient.)
- Money wey person dey keep for esef make e dey fit use one or two tings.
- Guyman don give woman im pocketmoney finish. — (The gentleman has spent all of his savings on women.)
- Pocketmoney wey I keep for next month don finish. — (I have exhausted the money I saved for next month.)
Related forms
Translation
- English: pocket money, savings