pocketmoney
Naija
Alternative form
Etymology
From: English pocket and money
Pronunciation
- pɔ̀kɛ̀tmɔ̀ní
Noun
- Small money wey de dey give person sey make im hold for hand.
- Di pocketmoney wey broder give me don loss as I carry bike. — (The pocket money given to me by my brother got missing as I was entering the motorcycle.)
- Mama don collect our pocketmoney as we no dey do wetin she send us. — (Mother seized our pocket money for being disobedient.)
- Money wey person dey keep for esef make e dey fit use one or two tings.
- Guyman don give woman im pocketmoney finish. — (The gentleman has spent all of his savings on women.)
- Pocketmoney wey I keep for next month don finish. — (I have exhausted the money I saved for next month.)
Related forms
Translation
- English: pocket money, savings, allowance