pocketmoney

Naija

Alternative form

Etymology

From: English pocket and money

Pronunciation

  • pɔ̀kɛ̀tmɔ́nɪ́


Noun

  • Na small money wey person dey give person keep to hold body together.
    • Di pocketmoney wey broder give me don loss as I carry bike.  — (NSC_2021, The pocket money given to me by my brother got missing as I was entering the motorcycle.)
    • Mama don collect our pocketmoney as we no de do wetin she send us.  — (NSC_2021, he pocket money given to me by my brother got missing as I was entering the motorcycle.)
  • Money wey person dey keep to hold body together.
    • Guy man don give woman im pocketmoney finish.  — (NSC_2021, The young man has spent all of his pocket money on women.)
    • Pocketmoney wey I keep for next month don finish.  —  (NSC_2021, I have exhausted the pocket money I reserved for next month.)

Related forms

Translation

  • English: pocket money