Difference between revisions of "potopoto"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Noun) |
(→Naija) |
||
Line 3: | Line 3: | ||
From: ''Unknown'' | From: ''Unknown'' | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | pɔ̀tɔ̀pɔ́tɔ́ | + | * pɔ̀tɔ̀pɔ́tɔ́ |
<sm2>Pcm-ng-potopoto.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-potopoto.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-potopoto.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-potopoto.m.ogg</sm2> | ||
− | + | ||
− | |||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
# Sand sand wey water dey. | # Sand sand wey water dey. |
Revision as of 17:27, 2 December 2021
Naija
Etymology
From: Unknown
Pronunciation
- pɔ̀tɔ̀pɔ́tɔ́
Noun
- Sand sand wey water dey.
- As rain don fall so, potopoto go full everywhere. — (NSC_Onwuegbuzia_2020, Since it has rained, it'll be muddy everywhere.)
- You don don shayo? See as you don march potopoto enter parlour. — (NSC_Onwuegbuzia_2020, Are you drunk? See how you've brought mud into the parlour.)
- Someting wey dey yamayama.
- Who cook dis potopoto? — (NSC_Onwuegbuzia_2020, Who cooked this rubbish?)
Translation
English: mud