Difference between revisions of "potopoto"
EmekaFelixO (talk | contribs) (Created page with "==Naija== ===Etymology=== From: ''Unknown'' ===Pronunciation=== pɔ̀tɔ̀pɔ́tɔ́ <sm2>Pcm-ng-potopoto.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-potopoto.m.ogg</sm2> ===Definition=== Sand s...") |
(→Naija) |
||
(6 intermediate revisions by 2 users not shown) | |||
Line 3: | Line 3: | ||
From: ''Unknown'' | From: ''Unknown'' | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | pɔ̀tɔ̀pɔ́tɔ́ | + | * pɔ̀tɔ̀pɔ́tɔ́ |
<sm2>Pcm-ng-potopoto.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-potopoto.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-potopoto.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-potopoto.m.ogg</sm2> | ||
− | + | ||
− | |||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
# Sand sand wey water dey. | # Sand sand wey water dey. | ||
− | #: {{ux|dv| As rain don fall so, potopoto go full everywhere. |( | + | #:* {{ux|dv| As rain don fall so, '''potopoto''' go full everywhere. |(Since it has rained, it'll be muddy everywhere.)}} |
− | #: {{ux|dv| You don don shayo? See as you don march potopoto enter parlour. | ( | + | #:* {{ux|dv| You don don shayo? See as you don march '''potopoto''' enter parlour. | (Are you drunk? See how you've brought mud into the parlour.)}} |
− | # | + | # Someting wey dey [[yamayama]]. |
− | #: {{ux|dv| Who cook dis potopoto? |( | + | #:* {{ux|dv| Who cook dis potopoto? |(Who cooked this rubbish?)}} |
====Translation==== | ====Translation==== | ||
English: ''mud'' | English: ''mud'' |
Latest revision as of 10:44, 5 June 2023
Naija
Etymology
From: Unknown
Pronunciation
- pɔ̀tɔ̀pɔ́tɔ́
Noun
- Sand sand wey water dey.
- As rain don fall so, potopoto go full everywhere. — (Since it has rained, it'll be muddy everywhere.)
- You don don shayo? See as you don march potopoto enter parlour. — (Are you drunk? See how you've brought mud into the parlour.)
- Someting wey dey yamayama.
- Who cook dis potopoto? — (Who cooked this rubbish?)
Translation
English: mud