Difference between revisions of "potopoto"

Line 12: Line 12:
 
#:* {{ux|dv| As rain don fall so, potopoto go full everywhere.  |(NSC_Onwuegbuzia_2020, Since it has rained, it'll be muddy everywhere.)}}
 
#:* {{ux|dv| As rain don fall so, potopoto go full everywhere.  |(NSC_Onwuegbuzia_2020, Since it has rained, it'll be muddy everywhere.)}}
 
#:* {{ux|dv| You don don shayo? See as you don march potopoto enter parlour. | (NSC_Onwuegbuzia_2020, Are you drunk? See how you've brought mud into the parlour.)}}
 
#:* {{ux|dv| You don don shayo? See as you don march potopoto enter parlour. | (NSC_Onwuegbuzia_2020, Are you drunk? See how you've brought mud into the parlour.)}}
# Someting wey dey yamayama.
+
# Someting wey dey [[yamayama]].
 
#:* {{ux|dv| Who cook dis potopoto? |(NSC_Onwuegbuzia_2020, Who cooked this rubbish?)}}
 
#:* {{ux|dv| Who cook dis potopoto? |(NSC_Onwuegbuzia_2020, Who cooked this rubbish?)}}
  
 
====Translation====
 
====Translation====
 
English: ''mud''
 
English: ''mud''

Revision as of 17:08, 5 November 2020

Naija

Etymology

From: Unknown

Pronunciation

pɔ̀tɔ̀pɔ́tɔ́ Play Play

Definition

Sand sand wey water dey.

Noun

  1. Sand sand wey water dey.
    • As rain don fall so, potopoto go full everywhere.  — (NSC_Onwuegbuzia_2020, Since it has rained, it'll be muddy everywhere.)
    • You don don shayo? See as you don march potopoto enter parlour.  —  (NSC_Onwuegbuzia_2020, Are you drunk? See how you've brought mud into the parlour.)
  2. Someting wey dey yamayama.
    • Who cook dis potopoto?  — (NSC_Onwuegbuzia_2020, Who cooked this rubbish?)

Translation

English: mud