potopoto

Revision as of 08:48, 21 November 2022 by Shula (talk | contribs) (→‎Noun)

Naija

Etymology

From: Unknown

Pronunciation

  • pɔ̀tɔ̀pɔ́tɔ́

Play Play

Noun

  1. Sand sand wey water dey.
    • As rain don fall so, potopoto go full everywhere.  — (NSC_O2020, Since it has rained, it'll be muddy everywhere.)
    • You don don shayo? See as you don march potopoto enter parlour.  —  (NSC_2020, Are you drunk? See how you've brought mud into the parlour.)
  2. Someting wey dey yamayama.
    • Who cook dis potopoto?  — (NSC_2020, Who cooked this rubbish?)

Translation

English: mud