Difference between revisions of "praise"
(→Verb) |
|||
Line 9: | Line 9: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
# Make person dey sing or talk sweet tings about person wey e dey worship. | # Make person dey sing or talk sweet tings about person wey e dey worship. | ||
− | #:* {{ux|dv| Di whole church just dey '''praise''' God. | | + | #:* {{ux|dv| Di whole church just dey '''praise''' God. |NSC_2020, The entire church was praising God.)}} |
#:* {{ux|dv| I dey go shrine tomorrow make I go '''praise''' di gods for wetin dem don do for me.|(NSC_2020, I will go to the shrine tomorrow, to show appreciation to the gods for what they've done for me.)}} | #:* {{ux|dv| I dey go shrine tomorrow make I go '''praise''' di gods for wetin dem don do for me.|(NSC_2020, I will go to the shrine tomorrow, to show appreciation to the gods for what they've done for me.)}} | ||
# Make person dey sing or talk good tings about person. | # Make person dey sing or talk good tings about person. |
Revision as of 08:50, 21 November 2022
Naija
Etymology
From: English praise
Pronunciation
- prêz
Verb
- Make person dey sing or talk sweet tings about person wey e dey worship.
- Di whole church just dey praise God. — NSC_2020, The entire church was praising God.)
- I dey go shrine tomorrow make I go praise di gods for wetin dem don do for me. — (NSC_2020, I will go to the shrine tomorrow, to show appreciation to the gods for what they've done for me.)
- Make person dey sing or talk good tings about person.
- My father dey praise us if we do well for school. — (NSC_2020, My father praise us always whenever we perform well in our academics.)
Synonym
Translation
- English: praise, exalt
Noun
- Type of song wey de dey sing dey talk sweet sweet tings about person.
- Na she dey lead praise for deir church. — (NSC_Agnes_2020, She leads the songs of praise at the church.)
- Omo dose guys don give you praise tire, abeg give dem small money. — (NSC_2020, Bro, those guys are singing your praises, please give them some change.)
Synonym
Translation
- English: praise, admiration