Difference between revisions of "praise"

 
(7 intermediate revisions by 4 users not shown)
Line 5: Line 5:
 
* prêz
 
* prêz
 
<sm2>Pcm-ng-praise.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-praise.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-ipraise.m.ogg</sm2>
+
<sm2>Pcm-ng-praise.m.ogg</sm2>
 
 
  
 
===Verb===
 
===Verb===
 
# Make person dey sing or talk sweet tings about person wey e dey worship.
 
# Make person dey sing or talk sweet tings about person wey e dey worship.
#:* {{ux|dv| Di whole church just dey '''praise''' God. |NSC_Agnes_2020, The entire church was praising God.)}}
+
#:* {{ux|dv| Di whole church just dey '''praise''' God. |(The entire church was praising God.)}}
#:* {{ux|dv| I dey go shrine tomorrow make I go '''praise''' di gods for wetin dem don do for me.|(NSC_2020, I will go to the shrine tomorrow, to show appreciation to the gods for what they've done for me.)}}
+
#:* {{ux|dv| I dey go shrine tomorrow make I go '''praise''' di gods for wetin dem don do for me.|(I will go to the shrine tomorrow, to show appreciation to the gods for what they've done for me.)}}
 
# Make person dey sing or talk good tings about person.
 
# Make person dey sing or talk good tings about person.
#:* {{ux|dv| My father dey '''praise''' if we do well for school.|(NSC_2020, My father also shower us praises whenever we perform well in our academics.)}}  
+
#:* {{ux|dv| My father dey '''praise''' us if we do well for school.|(My father praise us always whenever we perform well in our academics.)}}  
 
====Synonym====
 
====Synonym====
* [[worship]]
+
* [[hail]]
 
====Translation====
 
====Translation====
 
* English: ''praise, exalt''
 
* English: ''praise, exalt''
 
  
 
===Noun===
 
===Noun===
 
* Type of song wey de dey sing dey talk sweet sweet tings about person.
 
* Type of song wey de dey sing dey talk sweet sweet tings about person.
:* {{ux|dv| Na she dey lead ''praise''' for deir church.|(NSC_Agnes_2020, She leads the songs of praise at the church.)}}
+
:* {{ux|dv| Na she dey lead '''praise''' for deir church.|(NSC_2020, She leads the songs of praise at the church.)}}
 
:* {{ux|dv| Omo dose guys don give you '''praise''' tire, abeg give dem small money.| (NSC_2020, Bro, those guys are singing your praises, please give them some change.)}}
 
:* {{ux|dv| Omo dose guys don give you '''praise''' tire, abeg give dem small money.| (NSC_2020, Bro, those guys are singing your praises, please give them some change.)}}
 
====Synonym====
 
====Synonym====

Latest revision as of 10:44, 5 June 2023

Naija

Etymology

From: English praise

Pronunciation

  • prêz

Play Play

Verb

  1. Make person dey sing or talk sweet tings about person wey e dey worship.
    • Di whole church just dey praise God.  — (The entire church was praising God.)
    • I dey go shrine tomorrow make I go praise di gods for wetin dem don do for me.  — (I will go to the shrine tomorrow, to show appreciation to the gods for what they've done for me.)
  2. Make person dey sing or talk good tings about person.
    • My father dey praise us if we do well for school.  — (My father praise us always whenever we perform well in our academics.)

Synonym

Translation

  • English: praise, exalt

Noun

  • Type of song wey de dey sing dey talk sweet sweet tings about person.
  • Na she dey lead praise for deir church.  — (NSC_2020, She leads the songs of praise at the church.)
  • Omo dose guys don give you praise tire, abeg give dem small money.  —  (NSC_2020, Bro, those guys are singing your praises, please give them some change.)

Synonym

Translation

  • English: praise, admiration