Difference between revisions of "praise"

(Created page with "==Naija== ===Etymology=== From: English ''praise'' ===Pronunciation=== *prâz <sm2>Pcm-ng-praise.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-ipraise.m.ogg</sm2> ===Frequency=== ===Definition===...")
 
 
(10 intermediate revisions by 6 users not shown)
Line 3: Line 3:
 
From: English ''praise''
 
From: English ''praise''
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
*prâz
+
* prêz
 
<sm2>Pcm-ng-praise.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-praise.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-ipraise.m.ogg</sm2>
+
<sm2>Pcm-ng-praise.m.ogg</sm2>
===Frequency===
+
 
===Definition===
+
===Verb===
*na to say sweet tings about anoda pesin.
+
# Make person dey sing or talk sweet tings about person wey e dey worship.
===Noun===
+
#:* {{ux|dv| Di whole church just dey '''praise''' God. |(The entire church was praising God.)}}
#na to sing song wey say sweet things about God
+
#:* {{ux|dv| I dey go shrine tomorrow make I go '''praise''' di gods for wetin dem don do for me.|(I will go to the shrine tomorrow, to show appreciation to the gods for what they've done for me.)}}
*{{ux|dv|De whole church jus begin '''praise''' God |NSC_Agnes_2020( The entire church began to praise God)}}
+
# Make person dey sing or talk good tings about person.
*{{ux|dv|De woman begin to '''praise''' God befor she even giv her testimony|NSC_Agnes_2020(The woman began to praise God  before giving her testimony)}}
+
#:* {{ux|dv| My father dey '''praise''' us if we do well for school.|(My father praise us always whenever we perform well in our academics.)}}  
#na to say tinz about person wey show approval
 
* {{ux|dv|De supervisor know sey de Manager dey like '''praise''' so im dey sabi do eye service kin praise for de man anitime im dey around |NSC_Agnes_2020( The supervisor knew the manger enjoys praises and so he deceitfully praises him whenever he is around)}}
 
 
====Synonym====
 
====Synonym====
[[approval]]
+
* [[hail]]
====Antonym====
 
[[insult]]
 
 
====Translation====
 
====Translation====
To approve or commend a person
+
* English: ''praise, exalt''
  
===Verb===
+
===Noun===
#na to say tinz about person wey show approval
+
* Type of song wey de dey sing dey talk sweet sweet tings about person.
*{{ux|dv|De woman '''praise''' her new sales girl sake of sey she sel well well wen she comot leav shop for her.|NSC_Agnes_2020(The woman praised her new sales girl over sales while she was away)}}
+
:* {{ux|dv| Na she dey lead '''praise''' for deir church.|(NSC_2020, She leads the songs of praise at the church.)}}
* {{ux|dv|De manager '''praise''' de supervisor as im se de moni de make for inside one year|NSC_Agnes_2020( The manager praise the supervisor over the company's turnover)}}
+
:* {{ux|dv| Omo dose guys don give you '''praise''' tire, abeg give dem small money.| (NSC_2020, Bro, those guys are singing your praises, please give them some change.)}}
 
====Synonym====
 
====Synonym====
[[approval]]
+
* [[hail]]
====Antonym====
 
[[insult]]
 
 
====Translation====
 
====Translation====
To approve or commend a person
+
* English: ''praise, admiration''

Latest revision as of 10:44, 5 June 2023

Naija

Etymology

From: English praise

Pronunciation

  • prêz

Play Play

Verb

  1. Make person dey sing or talk sweet tings about person wey e dey worship.
    • Di whole church just dey praise God.  — (The entire church was praising God.)
    • I dey go shrine tomorrow make I go praise di gods for wetin dem don do for me.  — (I will go to the shrine tomorrow, to show appreciation to the gods for what they've done for me.)
  2. Make person dey sing or talk good tings about person.
    • My father dey praise us if we do well for school.  — (My father praise us always whenever we perform well in our academics.)

Synonym

Translation

  • English: praise, exalt

Noun

  • Type of song wey de dey sing dey talk sweet sweet tings about person.
  • Na she dey lead praise for deir church.  — (NSC_2020, She leads the songs of praise at the church.)
  • Omo dose guys don give you praise tire, abeg give dem small money.  —  (NSC_2020, Bro, those guys are singing your praises, please give them some change.)

Synonym

Translation

  • English: praise, admiration