Difference between revisions of "praise"
(→Verb) |
|||
(9 intermediate revisions by 5 users not shown) | |||
Line 3: | Line 3: | ||
From: English ''praise'' | From: English ''praise'' | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | * | + | * prêz |
<sm2>Pcm-ng-praise.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-praise.f.ogg</sm2> | ||
− | <sm2>Pcm-ng- | + | <sm2>Pcm-ng-praise.m.ogg</sm2> |
− | + | ||
− | === | + | ===Verb=== |
− | + | # Make person dey sing or talk sweet tings about person wey e dey worship. | |
− | + | #:* {{ux|dv| Di whole church just dey '''praise''' God. |(The entire church was praising God.)}} | |
− | + | #:* {{ux|dv| I dey go shrine tomorrow make I go '''praise''' di gods for wetin dem don do for me.|(I will go to the shrine tomorrow, to show appreciation to the gods for what they've done for me.)}} | |
− | #:*{{ux|dv| | + | # Make person dey sing or talk good tings about person. |
− | #:*{{ux|dv| | + | #:* {{ux|dv| My father dey '''praise''' us if we do well for school.|(My father praise us always whenever we perform well in our academics.)}} |
− | # | ||
− | #:* {{ux|dv| | ||
− | |||
− | |||
====Synonym==== | ====Synonym==== | ||
− | [[ | + | * [[hail]] |
====Translation==== | ====Translation==== | ||
− | + | * English: ''praise, exalt'' | |
− | === | + | ===Noun=== |
− | + | * Type of song wey de dey sing dey talk sweet sweet tings about person. | |
− | + | :* {{ux|dv| Na she dey lead '''praise''' for deir church.|(NSC_2020, She leads the songs of praise at the church.)}} | |
− | + | :* {{ux|dv| Omo dose guys don give you '''praise''' tire, abeg give dem small money.| (NSC_2020, Bro, those guys are singing your praises, please give them some change.)}} | |
====Synonym==== | ====Synonym==== | ||
− | [[ | + | * [[hail]] |
====Translation==== | ====Translation==== | ||
− | + | * English: ''praise, admiration'' |
Latest revision as of 10:44, 5 June 2023
Naija
Etymology
From: English praise
Pronunciation
- prêz
Verb
- Make person dey sing or talk sweet tings about person wey e dey worship.
- Di whole church just dey praise God. — (The entire church was praising God.)
- I dey go shrine tomorrow make I go praise di gods for wetin dem don do for me. — (I will go to the shrine tomorrow, to show appreciation to the gods for what they've done for me.)
- Make person dey sing or talk good tings about person.
- My father dey praise us if we do well for school. — (My father praise us always whenever we perform well in our academics.)
Synonym
Translation
- English: praise, exalt
Noun
- Type of song wey de dey sing dey talk sweet sweet tings about person.
- Na she dey lead praise for deir church. — (NSC_2020, She leads the songs of praise at the church.)
- Omo dose guys don give you praise tire, abeg give dem small money. — (NSC_2020, Bro, those guys are singing your praises, please give them some change.)
Synonym
Translation
- English: praise, admiration