praise
Naija
Etymology
From: English praise
Pronunciation
- prêz
Verb
- Make person dey sing or talk sweet tings about person wey e dey worship.
- Di whole church just dey praise God. — NSC_2020, The entire church was praising God.)
- I dey go shrine tomorrow make I go praise di gods for wetin dem don do for me. — (NSC_2020, I will go to the shrine tomorrow, to show appreciation to the gods for what they've done for me.)
- Make person dey sing or talk good tings about person.
- My father dey praise us if we do well for school. — (NSC_2020, My father praise us always whenever we perform well in our academics.)
Synonym
Translation
- English: praise, exalt
Noun
- Type of song wey de dey sing dey talk sweet sweet tings about person.
- Na she dey lead praise for deir church. — (NSC_2020, She leads the songs of praise at the church.)
- Omo dose guys don give you praise tire, abeg give dem small money. — (NSC_2020, Bro, those guys are singing your praises, please give them some change.)
Synonym
Translation
- English: praise, admiration