Difference between revisions of "press"

Line 18: Line 18:
  
===Verb===
 
===Verb===
#Make person use iron wey dey hot take straight cloth  
+
#Make person use iron wey dey hot take straight cloth.
 
#:*{{ux|dv|Joke, abeg help me '''press''' my shirt now.|(Egbokhare_2o21, Joke, please kindly iron my shirt for me now.)}}
 
#:*{{ux|dv|Joke, abeg help me '''press''' my shirt now.|(Egbokhare_2o21, Joke, please kindly iron my shirt for me now.)}}
 
#Make person take [[hand]] squeeze someting well well or touch am softly softly.
 
#Make person take [[hand]] squeeze someting well well or touch am softly softly.
Line 24: Line 24:
 
#:*{{ux|dv|You no fit know dem if na all your time you take dey '''press''' phone. |(jw__47752, You cannot be familiar with everything if you spend all day playing with your phone.)}}
 
#:*{{ux|dv|You no fit know dem if na all your time you take dey '''press''' phone. |(jw__47752, You cannot be familiar with everything if you spend all day playing with your phone.)}}
 
#:*{{ux|dv|Click on top am and '''press''' Manage ads settings. |(bbc__99599, )}}
 
#:*{{ux|dv|Click on top am and '''press''' Manage ads settings. |(bbc__99599, )}}
#:*{{ux|dv|Write wetin you want find or choose wetin dey and '''press''' Find . |(jw__47102, __no translation__)}}
+
#:*{{ux|dv|Write wetin you want find or choose wetin dey and '''press''' Find . |(jw__47102, __)}}
#:*{{ux|dv|You dey drive anyhow, you dey '''press''' am, dey march am, na accident e dey result in. |(IBA_13_Road-Safety_M__222, You are driving recklessly, increasing the speed by stepping on the accelerator; the end result is an accident, it results to.)}}
+
#:*{{ux|dv|You dey drive anyhow, you dey '''press''' am, dey march am, na accident e dey result in. |(IBA_13_Road-Safety_M__222, You are driving recklessly, increasing the speed by stepping on the accelerator; an accident may occur.)}}
 
#:*{{ux|dv|'''Press''' di egusi so dat oil go comot! |(KAD_10_Egusi-Soup_MG__22, Squeeze the egusi for the oil to come out.)}}
 
#:*{{ux|dv|'''Press''' di egusi so dat oil go comot! |(KAD_10_Egusi-Soup_MG__22, Squeeze the egusi for the oil to come out.)}}
 
#:*{{ux|dv|Sey de go just dey where de dey, just '''press''' deir all di pressable, di computer, di phones, di everything, and dey just decide. |(WAZK_08_Fuel-Price-Increase_MG__98, That they do nothing but play with their electronic gadgets like computers, phones and the like while making decisions.)}}
 
Revision as of 16:43, 9 March 2021

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English press

Pronunciation

  • prɛ́s

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 7
  • Frequency rank in NSC treebank: 966
  • Frequency in raw corpus: 342
  • Frequency rank in raw corpus: 892

Verb

  1. Make person use iron wey dey hot take straight cloth.
    • Joke, abeg help me press my shirt now.  — (Egbokhare_2o21, Joke, please kindly iron my shirt for me now.)
  2. Make person take hand squeeze someting well well or touch am softly softly.
    • As she open eye, na her breasts wey she see say dey press her.  — (bbc__9111, When she opened her eyes, she realised that she was being groped.)
    • You no fit know dem if na all your time you take dey press phone.  — (jw__47752, You cannot be familiar with everything if you spend all day playing with your phone.)
    • Click on top am and press Manage ads settings.  — (bbc__99599, )
    • Write wetin you want find or choose wetin dey and press Find .  — (jw__47102, __)
    • You dey drive anyhow, you dey press am, dey march am, na accident e dey result in.  — (IBA_13_Road-Safety_M__222, You are driving recklessly, increasing the speed by stepping on the accelerator; an accident may occur.)
    • Press di egusi so dat oil go comot!  — (KAD_10_Egusi-Soup_MG__22, Squeeze the egusi for the oil to come out.)
    • Sey de go just dey where de dey, just press deir all di pressable, di computer, di phones, di everything, and dey just decide.  — (WAZK_08_Fuel-Price-Increase_MG__98, That they do nothing but play with their electronic gadgets like computers, phones and the like while making decisions.)
  3. Make person dey put hand for computer take dey collect people money with wayo.
    the boy don dey press since primary school na when wey e reach university na e come pay.  — (insert translation )

Related forms

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: to iron, squeeze, tap,