Difference between revisions of "press"

Line 33: Line 33:
 
====Related forms====
 
====Related forms====
 
* [[press brake]], [[press hand]]
 
* [[press brake]], [[press hand]]
 
====Synonyms====
 
*
 
  
 
====Antonyms====
 
====Antonyms====

Revision as of 16:45, 16 March 2021

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English press

Pronunciation

  • prɛ́s

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 7
  • Frequency rank in NSC treebank: 966
  • Frequency in raw corpus: 342
  • Frequency rank in raw corpus: 892

Verb

  1. Make person use iron wey dey hot take straight cloth.
    • Joke, abeg help me press my shirt now.  — (Egbokhare_2o21, Joke, please kindly iron my shirt for me now.)
  2. Make person take hand squeeze someting well well or touch am softly softly.
    • As she open eye, na her breasts wey she see say dey press her.  — (bbc__9111, When she opened her eyes, she realised that she was being groped.)
    • You no fit know dem if na all your time you take dey press phone.  — (jw__47752, You cannot be familiar with everything if you spend all day playing with your phone.)
    • Click on top am and press Manage ads settings.  — (bbc__99599, )
    • Write wetin you want find or choose wetin dey and press Find .  — (jw__47102, __)
    • You dey drive anyhow, you dey press am, dey march am, na accident e dey result in.  — (IBA_13_Road-Safety_M__222, You are driving recklessly, increasing the speed by stepping on the accelerator; an accident may occur.)
    • Press di egusi so dat oil go comot!  — (KAD_10_Egusi-Soup_MG__22, Squeeze the egusi for the oil to come out.)
    • Sey de go just dey where de dey, just press deir all di pressable, di computer, di phones, di everything, and dey just decide.  — (WAZK_08_Fuel-Price-Increase_MG__98, That they do nothing but play with their electronic gadgets like computers, phones and the like while making decisions.)
  3. Make person dey put hand for computer take dey collect people money with wayo.
    • The bros don dey press since primary school na when wey e reach university na e come pay.  — (NSC_Abonyi_2o21, The brother has been )
    • Press press work no for only guys, babes don join the levels tay tay.  — (NSC_Abonyi_2o21, )

Related forms

Antonyms

Translations

  • English: to iron, squeeze, tap,