press

Naija

Etymology

From: English press

Pronunciation

  • prɛ́s

Play Play

Verb

  1. Make person use iron wey dey hot take straight cloth.
    • Joke, abeg help me press my shirt now.  — (Egbokhare_2021, Joke, please kindly iron my shirt for me now.)
  2. Make person take hand squeeze someting.
    • You dey drive anyhow, you dey press am, dey march am, na accident e dey result in.  — (IBA_13_Road-Safety_M__222, You are driving recklessly, applying the accelerator; that may result in an accident.)
    • Press di egusi so dat oil go comot!  — (KAD_10_Egusi-Soup_MG__22, Squeeze the egusi to extract oil from it.)
    • Sey de go just dey where de dey, just press deir all di pressable, di computer, di phones, di everything, and dey just decide.  — (WAZK_08_Fuel-Price-Increase_MG__98, That they do nothing but play with their electronic gadgets like computers, phones and the like while making decisions.)
  3. Make person dey put hand for computer take dey collect people money with wayo.
    • The bros don dey press since primary school na when wey e reach university na e come pay.  — (NSC_Abonyi_2021, The brother has been )
    • Press press work no for only guys, babes don join the levels tay tay.  — (NSC_Abonyi_2021, )

Related forms

Translations

  • English: to iron, squeeze, tap,